All of una wey Dey think say this guy Dey do yahoo cuz of his lifestyle, na Forex trader oo 😅
2025-07-06 10:55:45
62
🌴🪵 :
So nor be only me 😞
2025-07-25 22:56:38
0
GlobalMajik :
what is the use for those lighters 😅
2025-07-07 17:34:48
1
OPEYEMI☪️🤍 :
My Future Dey my hand brr
2025-07-07 20:21:27
1
𝔻𝑒𝔢η :
Enter Tech bro
2025-07-06 06:55:34
8
HIGHKAY😵💫 :
Bro the boss wood 🪵 already made you a boss not worry ❤️💪
2025-07-06 10:34:05
1
:
Cana steeze bro 💨🥶 so chill
2025-07-05 23:41:59
34
Evil Felix HS :
Those woods no be 3g see as blunt tight pass my ex future 😭❤️
2025-07-07 16:04:41
1
🥷D.E.X.Y🥷🏿 :
🙏I swear bro
I go lie for you
2025-07-07 22:25:39
2
Godsent😇💙 :
Na the future we Dey push so bro 🙂
2025-07-06 02:02:22
54
FUTURE :
Normally all men want the same bro, Teach me trading 👏🤲
2025-07-06 22:09:23
0
degreat ojoko :
I just dey my new apartment since I enter I never go outside almost 2 week,I just realise say my neighbours just dey observe me cause everywhere good,we struggle for the dry season and enjoy for the
2025-07-08 00:46:29
1
leonardo :
Na money be the future o if 100m land like this future don start 😑
2025-07-07 19:57:01
6
Êvïl_Bøügërlëê_Denmark📿🪐 :
Omo 😂💔
2025-07-14 15:57:51
0
voltage_celeb0 :
Who need celeb update??
2025-07-07 17:18:16
0
bigjoe00176 :
Werey we don Dey future already, our generation self don become uncle 😂😂
2025-07-08 23:43:43
4
DarkSoulNomad🔥👿🌑 :
God, just dey direct me to house and heavy bank balance. Nothing too serious 🙏🏽😂
2025-07-09 08:36:42
0
𝕬𝖑𝖊𝖝_𝕮𝖚𝖙𝖊𝖙𝖎 :
Fr,.
2025-07-08 02:24:09
0
hemmanunel :
Nothing Dey future but take good care of yourself 🥰self love
2025-07-06 09:10:05
1
Zehero 🧃 :
Omo no cap 😂
2025-07-24 19:14:03
0
black_saint_02 :
No worry bro, na the future we dey so🤞
2025-07-06 03:04:11
0
Timi 😮💨 :
Fargo burst 💥 my brain 😂💔
2025-07-07 15:05:34
0
Pause THM 🧣🧣 :
FARGO .. l like your sorrow bro .. dm make shares update
2025-07-06 11:39:43
0
saheed Fx 🦅🥶🪫 :
Omo
2025-07-23 21:22:48
0
To see more videos from user @gotpaidtheotherday1, please go to the Tikwm
homepage.