Why I go pay wetin I no chop dey play make I no run 😅
2025-07-07 04:53:08
3
Kelvinnhatesgirls🏦 :
We wan feel among nau 😹😭💔
2025-07-07 02:31:01
3
Ohh Gaga 🤫💘💐 :
The guy wey I be wan tag nor Dey TikTok, I go tag am for WhatsApp 😂
2025-07-06 20:06:36
33
emeretus_001😈👹 :
Mexico boys 🤣🤣💔
2025-07-06 19:37:56
1
່ :
As he never pick make them pick am ? 😂
2025-07-06 17:59:18
283
Gabriel Uchiha ☸ :
they wan feel among 💔
2025-07-08 14:00:52
1
NBA Quan :
E no wan mk them collect the money wey e never collect
2025-07-06 18:41:03
608
4ever🥷🏼standing💚alone📌💀 :
Them carry me yesterday I just dey waka on my own ohh why I go run? 😂 them still carry me I sabi wetin them want na police is now my friend all of them give me their number say I fit call them if another group of police carry me 💔😂
2025-07-07 03:56:30
6
Bad Boi♻️🥷 :
Because na them Dey get something wey fit implicate them most for there phone😂😂😂
2025-07-07 10:39:17
0
 :
😭🙏 Can’t let the feds get me twin
2025-07-06 22:41:26
1
Bob Dardie👻🧢 :
Abeg I no fit share my $20 with popo 😔
2025-07-06 19:04:09
9
Big Fish🧃 :
Anytime Dey catch I Dey always burst cry for them 😂
2025-07-06 21:46:22
40
★MR😈_ZAZA💫★ :
Nah itel users worse pass 😂😭
2025-07-07 08:36:57
9
BIG ____bella—-CASH :
Especially 11 users
2025-07-07 19:30:51
0
*ABIODUN🧃🥷❤️ :
Nah them sabi run pass them go even carry bata for hand 😹.
2025-07-07 16:00:54
3
To see more videos from user @stoney907, please go to the Tikwm
homepage.