Baba abeg I really need your help… i no say I get right to ask you this but baba as I Dey i need to ask you, baba as you Dey see me so i get hand work ( hairstyle) but baba as I Dey i no get tool baba abeg show me love… i go Dey help if show me baba abeg (8039267105 opay )
2025-08-02 01:43:21
0
bambam_world1 :
Interesting gist but the pidgin too plenty and hard to really understand 🥺🥺
2025-07-10 07:52:23
159
GIFTED HANDS :
Wat if the man get hemorrhoid(pile)
2025-07-10 10:15:52
42
user2331060482540 :
Stooooop!!!! That watermelon is bad! No chopam oooo, e don spoil!!! 😁😁
2025-07-15 04:21:11
8
Leye :
Sammy abeg no dey chop water melon wey dem dey sell for nylon.. it can be unhealthy
2025-07-09 22:32:22
10
Bad influence :
You go think say na cruise till you come Abuja 🤦🏾♂️
2025-07-09 16:39:50
166
Empyrean Virgo :
na unnecessary curiosity cause all this one... na she shake her marriage
2025-07-10 09:14:04
8
Phreez_47 :
Abeg Wetin the search bar talk 😂😂
2025-07-12 19:38:57
17
july10th :
Una no see my name?😭
2025-07-09 23:47:38
100
Dairy_of_a_lost_Soul :
So wetin Sammie and Osaspands wan do now?
2025-07-22 23:50:15
1
sabinus ex girlfriend :
my guy you no dey go live stream again
2025-07-09 23:10:26
4
Miracle 🌠 :
Osaspan 🤣🤣🤣
2025-07-10 20:00:27
2
Cruz Wrld :
abeg make person explain for me
i no understand
2025-07-13 17:30:42
0
Natasha :
long time
2025-08-02 00:49:15
0
The...Tugzik :
Sammie fans gather here 😂
2025-07-09 17:52:48
43
psalmss :
today na my birthday
2025-07-10 06:45:01
0
Dave Odyssey :
which one is innermost ikebe abeg
2025-07-13 07:16:32
1
Archangel_rugdio1 :
The man na Gabriel
2025-07-09 16:51:36
60
Jennylee :
You just gained a follower, the pidgin palash ❤️
2025-07-13 12:49:40
3
N💕E❣️L💋L💞Y :
I understand dem don zagan the man yansh😂
2025-07-10 21:24:54
4
short fun girl😌♥️♥️ :
which kind dokulosion be this 🤣🤣🤣
2025-07-30 14:26:11
0
Victor🦇 :
innermost Ikebe long 😭😂
2025-07-09 16:47:44
7
benjaminokoh2 :
guy where I go see this things buy
2025-07-29 14:00:30
0
To see more videos from user @sammie_tify, please go to the Tikwm
homepage.