@kelebu01: Put on big big shoes 😂😂#thepopboys1 #makemeviral #makemefamous #trendingvideo #goviral #fypviralシ #explore

𝐏𝐎𝐏 𝐁𝐎𝐈
𝐏𝐎𝐏 𝐁𝐎𝐈
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 10 July 2025 12:50:45 GMT
1453881
170307
863
754

Music

Download

Comments

makaveli_nero
Makaveli :
Make he no shock u say all this boys guide pass some working boys 😊
2025-08-08 10:31:04
1014
nickeyzeebanks2
👊Nickeyzeebanks💰 :
😂I see billionaires liking my comment 🤣🤝
2025-08-08 19:26:05
361
infi_nity001
INFINITY ☪️👑 :
So na wetin you dey use my materials do be this 😂😂
2025-08-08 12:31:30
101
_goodbahdboyy_
مختار⭐️ :
Nah person materials una Dey waste like this oo 😂😂
2025-08-08 11:49:39
390
mericedo.sauvage
Mericedo 👑 :
Did you from Cotonou🇧🇯🇧🇯 ?
2025-08-07 22:49:59
17
osmorichy2
Blacksheep 🐑💔 :
Ejeh this filas go cast like 5 board oo
2025-07-19 13:23:54
241
itz_general_jr
User not found :
Fillax wey cost use dey use am dance 🥺😄
2025-07-10 15:25:27
70
lilmoh85
Lil-moh official :
Guys abeg no leave your learning cus you win money ooo invest and continue with your work may God bless you brotherly
2025-08-08 18:09:24
59
emperor_swaggu
Emperor_Swaggu 🦍 :
Una go waste my filas finish keh 😂😂😂😂
2025-07-12 18:08:48
488
michael.og88
Michael OG👻🩵 :
since una collect money una no won rest 😅
2025-08-08 22:28:37
11
last_of_our_kind
𝐀𝐘𝐎𝐌𝐈𝐊𝐔𝐍 🖤✌🏽 :
Nah persin whey give Una work I blame 💔
2025-07-25 08:13:02
24
asabsbeautelounge
Asabs Beaute lounge 💅👁️🤭💕 :
My name is Asabe 😇
2025-07-17 17:30:40
14
thewhiteraincoatboi
Rain Coat Boi 🌧️💧 :
Filas wey I sell one of my car buy na the filas una dey waste so I dey come with my family and sue una to court 😋😜😝
2025-08-13 16:43:08
1
xoftheart6
XOFTHEART🤍♏ :
Big shoe dey cry
2025-09-21 13:56:24
1
peak_creatives
P£AK_CREATIVES :
For Filas wey we buy abi naso una dey waste material 😂😂😂
2025-08-08 16:51:05
7
anwaarfoundation
AnwaaryTv✍️✨ :
Person go hustle find money buy material una go dey waste am😌. Hmnn
2025-07-20 12:17:32
5
kizzy.wizzy001
🌴Ķížžÿ ŵížžÿ🌴 :
Una just dey waste that net 😂😂😂
2025-07-10 15:00:23
107
tianatextiles
tianatextiles🇨🇦🇳🇬 :
My love ❤️
2025-07-11 00:36:45
1
_iambel_la
BELLA✨💋 :
una don dey carry your oga material dance😂😂
2025-08-08 10:17:59
30
kamikunthefirst
Kamikun The First 🇳🇬 :
3 people drop Opay
2025-08-26 12:33:47
2
oluwa.timi8
Oluwa timi :
Persin wey give Una work don make financial mistake 😂
2025-07-11 22:22:42
10
excellentprint
Excellentprint 🔥✨♥️ :
why una no çome site yesterday
2025-09-09 17:40:16
1
fvck_ittt1
:•= :
You go con Dey tell person say the materials no reach 😭😭😭
2025-09-08 11:30:51
4
michealroque2222
Michael :
Pop boy na dey try 🥰💖💝
2025-08-17 21:08:01
1
To see more videos from user @kelebu01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About