i come early frestaint why u go put rat poison for food way no be ur own if Patrick die now make me laugh 🤣🤣🤣🤣
2025-07-11 07:07:41
52
mtrades_official :
Uncircumcised brain 😂😂😂
2025-07-11 07:43:31
11
Salimata Ail :
princess what you did is not good at all but Patrick just forgiven hem as far as the poison it is not for you thank God go and give testimony to the church 😭😭🤣🤣🤣
2025-07-12 13:00:15
1
ugobest :
indomei taste like porridge 🤣🤣🤣
2025-07-12 12:50:55
23
🥷Big DON. :
is the end for me ooo they guy don't even no what to say again
2025-07-26 10:04:44
0
Wise up :
Free saint no kill Patrick for me ooo 😂😂
2025-07-11 07:16:12
9
Fabia :
indomie dey like yam porridge 😂😂😂
2025-08-01 00:17:23
0
Dénô Dé Ãčhïévér :
Abeg if girl come sleep over and she no wake up, Wetin E mean?
2025-08-01 08:14:13
0
🦇TOXIC🦇 :
How u take survive till the next day wey u reply am 😂😂😂💔
2025-07-30 11:29:54
3
DJ B ghostflow yep :
lol 😂 this guys arw something else 😂😂😂😂
2025-07-28 01:13:58
0
T BABY :
Fresaint na witch promax ohhh🧙♀️🤣🤣🤣my stomach dey pain me🤣
2025-07-11 23:39:20
2
PAYO PRO :
You finally killed me 🤣🤣🤣🤣🤣
2025-07-28 04:40:55
2
Ebuka obi :
🤣🤣🤣😂😂😂😂😭😭😭😭my belle oooh 🤣 God abeg oooh 🤣🤣🤣
2025-07-22 20:03:30
3
ʙᴀᴅ_-_-🎭 :
Finally fresaint don kill our Patrick😭😂
2025-07-28 00:22:05
1
🌹🌹🌹omowunmi🌹🌹🌹 :
freesaint get blackheart😂
2025-07-11 07:54:00
31
Enzo Daboh24 :
Why did fresaint cover the food after he put the poison in the food 🤣🤣
2025-07-11 11:49:41
8
micahanthony650 :
this guy really mean you 😂🤣🤣
2025-07-28 07:30:24
0
Shuga Crush 🥰🥰 :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I nor dey understand Ijaw oh but e funny die and u don dey gree like Patrick oh God 🤣🤣🤣🤣🤣
2025-07-11 08:06:31
10
userebenezzar :
hahhahahahahahhah
na the anger Patrick dey take talk am dey sweet me 😆😆😆
2025-07-26 09:26:36
1
Tare ❤️🌹Big Baby 💨 :
make anything no do Patrick ooo 🤣🤣🤣🤣
2025-07-11 09:15:17
2
WISD♡M✞ :
Freesaint you leave Patrick alone na 😂😂😂😂😂my belle o 😂😂😂😂
2025-07-11 12:28:37
1
🎀РФФКIЭ💘💞💕 :
Abeg no kpai our Patrick oooo😂😂😂😂😂😂
2025-07-13 12:47:33
2
To see more videos from user @2in1unifom, please go to the Tikwm
homepage.