@believerspeelz: #trendingreels #trendingvideo #viralvideos #tiktok #naijatiktok #politicaltiktok #lagos #nigeria

Believerspeelz
Believerspeelz
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 11 July 2025 13:16:18 GMT
61504
3688
454
906

Music

Download

Comments

johnkay319
John kay :
that day, make una just leave seyi Tinubu for me 🙏
2025-07-12 15:01:10
100
iykon8787
iykon :
Make nobody drag wike with me oo...
2025-07-14 12:09:22
18
giovanizepekegno1
Giovani Zepekegno :
Me and soludo in the same ring please
2025-07-21 22:02:01
0
bibsonwhite
Ounje 🍜🍚 :
Make una leave senator Natasha for room with me....i wan check something 🤣🤣
2025-07-19 09:40:49
0
chibuezeokeke1
Chibueze Okeke :
just leave Akpabio for me.....
2025-07-12 17:30:41
25
akachukwu660
BOLA Ahmed tinubu :
I no follow ooo
2025-07-12 19:57:20
0
slazino
Slazino :
I urge all of you to leave Baba blue for me. I get plan for am
2025-07-23 08:51:47
0
mzqueez02
mzqueez :
Una don pick person wey Dey my mind,who will I pick bayi 🤣
2025-07-16 20:00:00
0
mudasirabdulsalam
Mudassir☺️ :
Make everyone leave balabulu for me abeg
2025-07-20 22:06:29
0
1heartwithlove
Heartwithlove ❤️ :
Oh boy my love for this news
2025-07-16 14:42:36
1
donbright096
Donbright :
abeg make una no drag hope uzudima for me😂
2025-07-20 17:58:34
1
lhordgodwin1
lhordgodwin7 :
make una live ovie omo Agege and ibori for me we'll discussion then another for inec chairman next day senator
2025-07-15 08:51:27
1
james.john7335
James John :
make una abeg leave yahaya bello for me
2025-07-14 17:40:43
4
innocentgodwin828
Innocent Godwin 828 :
no body should drag INEC for me 😄😄
2025-07-22 23:20:19
0
user8748361844598
CHARLES :
better news
2025-07-12 14:09:36
2
david_harts
Dave :
I'm chosing Femi Fani Kayode as my opponent
2025-07-21 21:47:58
0
ifybobosky33
IFYBOBOSKY :
abeg make leave wike for me 😂😂😂😂
2025-07-12 16:47:06
17
edwindivine79
edwindivine79 :
this one go sweet live eru fia for m as he shot like milk can
2025-07-12 13:17:33
3
luxbytegadgetshub
Luxbyte Gadgets Hub :
😂😂😂 walai make una leave hope uzodimma for me 😂😂😂🙏
2025-07-16 09:57:01
1
kingsley.ezeh8
Kingsley Ezeh :
make una leave hope uzodima for dat guy him own is too much
2025-07-18 19:57:21
1
ibrahimsaidu2900
Ibrahim Saidu :
make una leave El rufai for me
2025-07-21 22:35:08
0
beautiful_onyinye8
꧁✨❤️Ỗ𝘯ɏⲓ𝑛ɏеc𝐡ⲓ❤️✨꧂ :
Make una leave wike for me 😂😂😂😂😂
2025-07-15 12:29:38
5
jaypearl_
Jaypearl :
Aje… make una leave Okezie ikpeazu and hope uzodimma for me, una don chose tinubu too much 🤣🤣
2025-07-18 09:56:07
1
user176306682120
Jacob David :
tomorrow morning
2025-07-12 09:23:01
1
phino2sure
phinian ayah82 :
make una leave buhari for me oo, wether death or alive,we get scores to settle
2025-07-14 08:11:01
10
To see more videos from user @believerspeelz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About