@lucky_dollar0: #CapCut #Biscoitocut #creatorsearchinsight #latestdancechallenge #blowup #moreviews #1000views #tiktok #stepers @❄️çęłẽbříțý Ğøåłgęțťěr💰 ❄️

L.U.C.K.Y🧃STEP🧃🦹🏻
L.U.C.K.Y🧃STEP🧃🦹🏻
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 July 2025 00:25:38 GMT
124359
13828
163
382

Music

Download

Comments

prof1009
prof :
na your steps give me joy, boy your good
2025-07-14 03:01:16
17
1000naira1
1000naira :
Just made my first 1M today 😭😭😭...........
2025-07-14 15:33:35
5
chris_emma442
cee_jay :
My mama na my atm card, she been de give now na my turn
2025-08-02 16:19:59
1
joyce.jordan79
Joyce Jordan :
Buhari bet his life on PSG 😌
2025-07-14 08:31:30
40
japhet_pablo1
Î Hâtè Gïrl's ehh..!!!😩 :
my mom dey own me lik 5M lik dis since I dey 5yrs na she dey keep my money fr me but she no won give me
2025-07-12 09:43:56
16
maja810
🌈👿✨ :
If no be my mama, Wetin be AUDI RSQ8 wey I no fit buy omo😹😂
2025-07-15 10:34:43
26
clintonvincent2014
Clinton Vincent :
steps con match with the sound. Baba u good 🙌
2025-07-16 21:25:09
7
labubu_from_temu
Savage_fundz :
i don see my husband
2025-07-15 13:32:30
1
ipswich_barella
BiG StUnNeR💥🔫 :
Till today i no see my ROI💔😹🙈
2025-08-02 06:58:21
1
rexy.mara
rexy :
my 200k she come the ask to give money for all dey food wei I don eat since them born me 😭
2025-07-15 08:07:47
10
pwise024
pwise024 :
this what they call legedis😂🥰💯🔥✌️
2025-07-17 09:54:21
1
bhgwizz786
Bhg wizz 💸😈💔 :
if you say " mom give me the money I gave to you on Sunday" she will say okay give me all the food you have eaten since Sunday 😎🤫💔
2025-07-14 17:36:28
6
juanita76393
Juanita :
omo step dey oo😁 see step 😁
2025-07-15 14:13:42
6
user5618228392532
AliNation001 ☠️ :
Lol 😂 Ajeh
2025-07-14 17:07:11
2
wizkidfan04
WÍZKÍD FÃÑ :
na confirm ✅ original OPAY account be that ooh 😂😂 long live mom🥰🥰
2025-07-17 06:30:48
4
_sammy567
Sammy🇬🇷 :
nah soo 😂😂😂i go help you double your gift during Christmas🤣🤣🤣
2025-08-03 15:59:14
1
whoisdronaxofficial
🥂🕊️ Ďřøñãx_ŵãvë💦💍🥬🇧🇪 :
No body fit deny am say him mama no tell am that kind thing when he small
2025-07-19 00:37:43
2
monas.lin
Big Mama😈🖤🦋😫 :
Steps no only cry but edey beg join😫😫😫😫
2025-07-14 00:06:39
2
phynito.x
PHYNITO X✝️ :
See as steps de weep for mercy
2025-07-12 09:03:48
6
goodie153
big boss :
step dey cryyyyyy 😭😭
2025-07-15 10:57:35
3
amaraebube3
🎀mara🎀 :
yeaaaaaaaaaaaaaaaaah!!!!
2025-07-20 14:01:44
2
badx4lif3
🥷1SD♰4BADX🥷 :
let me hold it when u say mummy i want to buy something by the time she tell u say with which money ur mind go day 😂😂💔
2025-07-16 05:28:26
1
epicelectrical001
𝔼ℙ𝕀ℂ☆𝔼𝕃𝔼ℂ𝕋ℝ𝕀ℂ𝔸𝕃𝕊 ⛎ :
who else's mother took his or her salary because of one thing or the other 😶‍🌫️😶‍🌫️
2025-07-15 23:14:44
1
missbecky50
Miss Becky🥰😻😘😍 :
Ajeh that money is gone😂😂😂
2025-07-16 12:38:00
3
mentusbackup1
✝️♌S K♌✝️ :
e sharp
2025-07-31 13:43:53
2
To see more videos from user @lucky_dollar0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About