omo wetin I dont know plenty oooo.....celibate and parfait😳😳😳
2025-07-12 23:01:35
28
Fe Lix :
Celibate want use parfait celebrate 😂
2025-07-12 09:30:16
2240
SANZ :
How celibate go dey chop parfait 😂
2025-07-12 10:52:10
430
R33_yah :
Celibate no Dey chop parfait😂😂😂
2025-07-12 15:32:23
79
Shoriameh _that Edo geh :
How much is parfait pls ?????
2025-07-12 16:44:05
54
Forstel Kimbi :
hahaha no be small thing ohh
2025-07-29 08:44:22
1
Yuki’sTaste🍇🥝🍓🍩🥛 :
😭😭😭😭 Make she use parfait celebrate first na🤣🤣
2025-07-12 17:32:38
5
chiefDelta2 :
waiting celibate wan use parfait do 😂😂
2025-07-12 14:16:14
27
Chiomaonyewuchi2 :
but normally you are not supposed to order for parfait if you be celibate
haba make we try dey know some of this things
2025-07-12 19:17:25
135
Bigslimbarbershop :
Which one come me celibate again
2025-07-12 08:42:41
91
BoyÆLØNĒ❤️🩹 :
U be Celibate and you dey order parfait 😂💔
2025-07-12 13:13:40
8
TJ's watch&gadgets :
celibate dey go na 😂😂😂😂
2025-07-12 14:13:47
10
Queen joy :
Rukky na since when dem say celibate nor dey eat parfait? 😂💔
2025-07-12 11:13:00
27
OFFICIAL♥️🦅 :
wetin celibate dy find for man house 😂😂
2025-07-12 08:53:01
3
Keolise 💕 :
Because of parfait?????? Na so una don reduce women??
2025-07-13 03:41:22
199
George 🦅 :
This one really pain the girl 😅😅
2025-07-12 10:35:30
502
Agboola Johnson :
Rukky my Guy you never disappoint me🤝
2025-07-12 08:28:33
604
Chef- Eva :
Many will run away from this question..Do you love God??
2025-07-12 11:47:08
101
koolDanny1 :
Celibate nor dey go on date. Stay your house 😆
2025-07-12 10:00:22
229
Wendy :
I need a lesbian friend
2025-07-13 10:17:56
5
Gun shots👊 :
Jokes aside, I don’t know 🤷♂️the meaning of celibate 🤣😂
2025-07-12 20:24:42
16
DO~BLACK🖤 :
Na only Nigeria fit mk God laugh anytime he's angry.He will be like;Angel Michael abeg on the television for me. Put am for Nigeria channel for me I wan laugh 😂
If I made u laugh pls drop a heart follow me I will follow back❤️
2025-07-12 20:30:03
45
To see more videos from user @rukkyfunny_, please go to the Tikwm
homepage.