How many of us believe he’s saying the truth drop love hearts if you believe ??
2025-07-16 11:27:25
230
Day_Veed :
Omo lowkey the key word na stay where u see joy
2025-07-14 20:15:55
120
David Guy :
oga you are trying enough I like your content I love your content copy capital I love the way you talk on content thank you but moreover if I will be you I will this but where I love that carry on try more
2025-08-01 03:17:49
0
O J Empire 💋 :
yes it's truth the one outside will give you peace more than the one inside but a time will come that outside we also give you problem more than the one inside by then you will be moving from one place to another looking for peace which you can never have in life before you die 😂😂😂😂😂
2025-07-15 21:08:53
15
Jennifer olic :
This is why I like Nigeria men
2025-07-17 18:13:02
1
Lian :
shey I go meet man wey dey give Joy
2025-07-29 18:01:10
1
dicksonruth4 :
you really are a man with wisdom
2025-07-29 22:54:18
2
NuellaMadel :
So true I like your wisdom
2025-07-14 10:35:46
28
obiebi77 :
Eph 5:21
2025-07-31 12:40:45
0
Bella of Abuja|| Fidelam Homes :
You people don’t want to buy land? I’m selling land in Abuja oo just incase
2025-07-14 17:26:57
30
Ibrahim05 :
That’s y Islam ☪️allowed men to marry more than one ☝️wife if you can take care of both and their children 🥰🥰
2025-07-22 05:24:14
1
🌚…..LOSTBOY…..🎚️ :
Werey just Dey scroll up & down 😂,you self write ✍🏿 something 😹
2025-07-15 11:32:13
12
SA prince 🇿🇦 :
this guy na real OG verified
2025-07-28 16:58:56
0
Investor - C E O :
I dey feeling your vibes 😉
2025-07-23 02:50:46
0
BIG°CHRIS :
outsiders will always give u joy than Insiders just because they want to come inside and belong.
never forget that that woman inside was once outsider
wisdom
2025-07-16 21:01:40
11
Abraham gift Johnson :
True talk
2025-08-01 08:18:24
1
AKLION👑 :
Nothing anybody go tell me, Na sidechicks plenty here 😂😂😂
2025-07-18 19:41:13
3
Victor Shezy :
I disagree with majority of wetin him dey talk. Marry right and experience joy.
2025-07-16 15:14:56
3
Chizzy ikechi :
omo na sidechicks full here ooo 😂
2025-07-14 14:52:26
31
Marketplace :
Some give joy when you never marry them.Na inside marriage you go know who go give you peace my man♂️
2025-07-14 17:08:44
20
Young Dollarz :
I like this guy
I go lie for you
believe
2025-07-15 11:53:40
15
Son of Grace ♏️💯 :
I swear 😁🥰
2025-07-16 02:04:09
1
Présh⏳ :
The root of fornification na attention dey start am 💯
2025-07-15 17:18:57
10
Joshua Charles E. :
"Na when something never happen e no dey get solution. once e don happen solution must dey"
WORD 🔥
2025-07-14 19:46:32
23
Peace Oloruntobi :
na your wife bestfriend one give you joy, maybe your friend should give your wife joy
2025-07-15 17:36:41
3
To see more videos from user @delta_gee, please go to the Tikwm
homepage.