@sayheytofocus: Please 😩😩#sayheytofocus #viral_video

Say hey to Focus :)🧃
Say hey to Focus :)🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 13 July 2025 20:45:51 GMT
213467
19062
599
1570

Music

Download

Comments

iamwisdom33
Khalifa🍀 :
bro to bro, no panic, no allow anybody pressure u! They no born anybody with car. U sef go run m when ur time reach❤️🍀
2025-07-15 05:22:52
1040
quadri0073
Øļà Ðìmęjí🗽 :
Some people are just GOD favorite🥰
2025-07-15 06:02:54
148
bruce.s..conte
Bruce S. Conte :
Bro abeg make the same catch me oooo
2025-07-16 22:59:02
0
_bobbyplayz
Pee_jay🧸 :
shame go dey catch me if i come down from my GLE sef.. cos dem go just dey look me one kind
2025-07-15 11:35:42
60
rivaldo_086
Rivaldo :
See pressure !!! Person Bring GLE 63 AMG come play set for field 🤔
2025-07-15 10:42:58
14
userwizzfundz
JUST WIZZY 💯 :
Na ball dem dey play...but na the main baller just pass 🚶
2025-07-15 19:31:15
46
aboyhasnonam
𝐴 𝐵𝑜𝑦 𝐻𝑎𝑠 𝑁𝑜 𝑁𝑎𝑚𝑒 :
everyone loose focus 🥹♥️
2025-07-15 21:31:20
2
wisemoni_01
Wise Moni :
Reason why I’m not giving up on this grind
2025-07-16 02:45:00
3
bruce.s..conte
Bruce S. Conte :
Me I no go play ball again ooo
2025-07-16 22:58:37
0
feel_good_store
3PAC kalawa$🌹✝️✝️✝️ :
See as incoming Lamborghini owner dey like my comments 😂
2025-07-15 22:59:45
11
i_am_uzolee7
Uzolee :
Abeg na ball we come play o which one be say u go carry Benz come
2025-07-16 16:22:00
1
2x_chase_
𝑇𝓞𝓢𝓘𝓝 ❤️‍🩹♟️ :
The footballer have to welcome and honor the baller 😇
2025-07-16 00:08:50
1
adeyemitimilehin22
ASARAILU😈 :
Be pressured to work harder😩❤️
2025-07-15 09:41:09
51
b_best36
B_Best🤡 :
No be me and you go come this field again 💔🙂‍↔️
2025-07-15 13:21:00
7
olafx21
✝️🥷 :
See as everyone stop and admire beauty 🙂
2025-07-15 10:58:13
376
judy9057
Judy🎀💕🥹 :
Friends anyone?
2025-07-15 23:46:35
2
real_loner001
𝕀'𝕞 𝕆𝔽𝔽𝕃𝕀ℕ𝔼 💔🥀🔐 :
If pressure is to much you can use someone time to passed on ☠️💔
2025-07-15 15:37:42
0
c.r.u.z.b.e.r.r.y11
𝓒𝓻𝓾𝔃 𝓑𝓮𝓻𝓻𝔂…! 🙂‍↔️💕 :
Once he say “ I want to play ball o” na once them go rechoose and remove who first come feed 😓💔💔
2025-07-15 07:15:21
134
unseen_truth999
Silver ☆ sexy :
😔people go just dey play football to forget sorrows u come park gle na so ? Them they do
2025-07-15 16:34:46
4
heis_17
¹⁷ :
Una go carry Benz come field come dey follow us wey use leg waka come field play ball🤧💔
2025-07-15 15:10:32
1
haba30_ug
haba30_🇺🇬 :
I'm coming, I'm coming bby. not too long 🙏
2025-07-15 06:12:49
1
kachihabibi
BiG DOINz :
Everybody need pause na coupe Dey pass ❤️
2025-07-15 18:35:06
3
the_dude0010
1972🌴💗 :
You see as everyone stop playing ball… think about it 😂
2025-07-15 09:32:13
14
babz_71
Hazard 🖤 🥀 :
So painful 😔 I watch it more than 9057953168 Opay 😹
2025-07-15 14:14:04
2
okeyson011
OKEYSON🌍🚘 :
Please who will help me with the song title please 🙏
2025-07-15 17:53:14
0
To see more videos from user @sayheytofocus, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About