@.alhassan_: #viral

Vitamin 𝒟🍁
Vitamin 𝒟🍁
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 14 July 2025 11:00:20 GMT
107701
23466
158
3617

Music

Download

Comments

blessingpearl1
B_pearl🫶💕 :
Before nko?😂😂 Wetin do “I’m proud to call you mine “?😂
2025-07-14 14:09:25
304
jus_fortune17
SEPI :
moyo just dey cook for back 😂
2025-07-14 14:54:51
586
ella45713
simply Ellå🥹💙 :
please reply me 🥰just this once😔
2025-07-14 11:07:41
90
dfw_dave9
ThEToWełGŪy🧖‍♂️ :
I watched this video 9056287991 opay
2025-07-17 23:35:27
1
jessieiscute
🍩 :
Others dey go mountain 🏔️too pray una dey go mountain too do TikTok video 😂😂 the one wey dey back sef dey climb tree sometimes 😂
2025-07-14 13:46:18
139
joy.0223
joy💫 :
Too pretty to settle for less
2025-07-14 13:00:32
22
mhizayo46
verify queen favour 🎀 :
wetin moyo dy dance for back 😹😹
2025-07-15 09:45:06
46
kaleycouco24356
Isaac Riches🙏🙏🔥 :
is this song out
2025-07-14 13:53:46
1
amalonelyboi
LONER :
View my story pls
2025-07-14 12:44:28
3
justt_lona
…..….🤍🌴 :
See as man de put pressure to make una happy 😖😂
2025-07-20 14:39:58
4
sayheytoakanni0
A K A N N I🧃 :
Or lecturer Dey toast you… you Dey talk say nah me be your boyfriend o sha fe pan mi 😹
2025-07-15 06:54:44
31
lightfunds40
𝐅𝐮𝐍𝐃𝐬🤍💐 :
Moyo just dey tear step for back😊😂
2025-07-20 13:28:05
1
beckley.zionist
Beckley Johnson :
see has moyo dey do for back 😂😂
2025-07-15 11:10:31
3
praiz750
Praise🧃❤️ :
Abeg oo 😂
2025-07-14 23:44:18
5
czr0936
C€💤@R :
I for tag my ex fa 😂💔 Omoh the guy chase me that year ooo them even Dey call me fine boy I run 😂💔
2025-07-17 11:21:17
3
fash_dodi
Fash_dodi :
dis moyo case is getting out of hand 😂
2025-07-16 19:05:08
8
404_stevey_not_found
404_stevey_not_found :
Cultist: Hi Me: Hello … I could see you were talking to my lil sis pls help me tell her my mum needs to send her on an errand at home 😂 👋
2025-07-14 18:06:37
11
staypaid090
staypaid090 :
Behind the scene
2025-07-17 07:37:11
6
son_goku.101
😶‍🌫️SPIFF🥀 :
Moyo kie na 😂
2025-07-17 18:01:34
2
softgirl_riaa_01
Soft girl riaaa💕 :
She no even love the boy
2025-07-16 01:02:50
3
emmanuelali165
Emmanuel Ali :
"As hooooowwww naaaaaaa abeg ooo make we know wetin we dey do abeg i come here to read book" my reply ASAP
2025-07-17 20:35:33
4
ayomposi.1
1🪫 :
Abeg oo I be your younger brother oo 😂😶‍🌫️
2025-07-16 09:56:19
8
nursebenard30
NURSEBEN❤️🪐 :
see who i celebrated his healing at the back 😩
2025-07-15 03:17:23
7
machala_962
🍀$Ⓜ️ACHALA$✨🌪️☄️💫 :
Ofe San ku nii 😹
2025-07-20 02:37:34
1
divithedestroyer
∂เѵเρяเɳƶε :
Fr 😂😂😂
2025-07-14 11:39:05
6
To see more videos from user @.alhassan_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About