“It’s not chasing u to bite you, he just want to play “….Shey I won follow am play???…me and am na mate ?😭😭💔
2025-07-16 23:34:36
154
July 17💕🎉🎂 :
nobody is seeing my name
2025-07-17 00:20:45
24
Ire’s homeware🤭❤️ :
Abeg Shey na only me no like anything pet😭especially dogs godforbid even cat,I prefer make I dey wash car than having any pet😭😂
2025-07-16 07:59:35
358
Soul_Less🙂↕️🃏 :
"It doesn't bite"
why e get teeth?😹
2025-07-15 01:01:25
13157
winniebaby :
My experience yesterday i went for a house delivery on arrival i check if they had notification on the gate “ beware of dog” I didn’t see I knocked nobody came out so I thought maybe my knock wasn’t loud, I took a little stone to knock meanwhile I had called and her number wasn’t reachable, this time because the knock was loud ahhh I heard I dog bark and immediately ran out Jesus na like this I take die for how much delivery 🥲🥲I immediately took to my heels the toothless dog chased me ehhhh come see marathon run they were shouting stop running he doesn’t bite no run again. So if dog no Dey bite why chase me this way and bark this loud abeg una try fix notification on the gate. Toothless dog fit use tongue bite person oneday oooo.
2025-07-17 08:15:59
40
Xo!💋💕🧸 :
Me last 5 months my neighbor dog nearly devour me early morning I just lie down there tell God say make he will be done in my life but the dog Dey para i just Dey fight am with small courage luckily my neighbor pikin come carry am my phone screen break gan and I bruised my hand the boy papa hear am come meet me Dey tell me say the dog no Dey bite say he Dey follow me play Omo if no be say na old man I for use slap cover him eye😂 no be small thing my eyes see that day
2025-07-17 00:19:13
13
___ikeoluwaa :
You go con hear “don’t run he is playing with you “😩as how 😂
2025-07-15 08:53:00
1871
Debbiecanty :
why dog owners wan force person love dog
2025-07-15 07:38:44
6610
Adepa💕💖 :
Don’t view my story 😭
2025-07-15 15:01:05
143
Karphy jewelries🎀 :
I need a rich bf guys
2025-07-17 10:45:36
6
Blessing ooja :
I prefer to dey sweep highway than to love dog😂
2025-07-16 19:35:05
10
Chimamanda💦✅ :
Be my friend, anyone?😪💔😭
2025-07-16 19:27:46
19
ಥ :
I'm I the only one that gets scared around turkeys and mother hen 😭😭
2025-07-17 10:07:26
74
🫀 :
I remember when I went to visit one of my old friend then as I reach their house bayii naso I see this dog the werey come dey tell me seh he doesn’t bite omo I was even trying to gather courage to enter the compound Naso this dog start to dey chase me omo I ran for my life I don’t know when I climb one mango tree like that Omo come see as people dey use me laugh omo I cry oo since that time I stop been friends with this girl ooo no be me she go kp!a😭😭😹😭
2025-07-16 18:20:27
37
isowa🫶😻 :
That’s what I tell my friends 😂💔and they end up running 😭💔
2025-07-14 19:01:42
5
Sarah Gold :
It won’t bite you because the tail is shaking 😭😭😭
2025-07-15 08:24:04
278
chocolate mama🧸🙈❤️🍫 :
Can u imagine 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2025-07-14 18:44:05
10
@Elysian❤️ :
He just want to play na so dog tear cloth for my body
2025-07-15 14:21:44
113
Debbie_babyx ᥫ᭡🥹 :
Abeg o😂for lion when I dey see so😭😂😂
2025-07-14 14:14:48
2098
Deee💕👑🍡 :
but wait hope you're okay?
2025-07-17 20:23:43
5
elora :
that was how my dog pursued one woman dis morning and I was like don't run she just want to play
2025-07-14 21:37:39
37
Na bi❤️♊️ :
He’s wagging his tail😅you are familiar 🥰
2025-07-15 09:18:09
77
Oyin..Spams🥹🥲 :
the dog blike food dor sure
oya mk I start from the mouth😂
2025-07-14 17:35:17
6
leena :
why you still standing?😭
2025-07-16 19:55:54
9
_uguebakes :
You get mind enter the compound sef 😂😂
2025-07-14 21:52:04
389
To see more videos from user @babysallie, please go to the Tikwm
homepage.