@_didiboy_: Beware of them oo

POWDER BOY🔆
POWDER BOY🔆
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 July 2025 00:48:31 GMT
208383
32293
1253
3554

Music

Download

Comments

_chidimma_dgaf
꧁༺ 𝓒𝓪𝓵𝓵_𝓶𝓮_𝓓𝓲𝓿𝔂𝓪 ༻꧂ :
I get nyash but I dey post memes die😭😂
2025-07-15 06:29:47
1192
rejoic328
Ri ri🌹🤍 :
I no get yansh and I dey post memes die😹😹💔 but my face card na one in town so fine 😩😩❤️
2025-07-15 08:01:37
439
pumayah
Pumayah :
Bro na lie I get nyash 😂just that I don’t want to show any memes goddess here 😂😂
2025-09-04 23:56:43
0
user77136672214030
T2 Ruth :
My cousin get yansh die o
2025-08-18 19:10:35
0
cidellia1
cidellia :
No wonder dem nor Dey chat me again for WhatsApp 😩😩
2025-07-15 12:10:33
98
blackkaratgold
BLACK🌟 KARAT🌟 GOLD :
if I no post memes wetin I come dey do for WhatsApp?
2025-08-12 20:56:34
30
nico_baby55
NICOBABY5 :
I no blame you 😏 nah me way never sleep I blame 😒😏
2025-09-12 00:30:47
1
beccaola2
Becca :
See people way I Dey entertain, so una Dey laugh me?😂
2025-07-15 16:49:00
69
willzz599
🦋willy🦋 :
u no go expose us like that😂😂
2025-08-25 22:57:27
10
dera19991
dera19991 :
I get nyash but I dey post memes die😭😂 me and memes na 5&6🤝
2025-07-15 08:39:25
143
officialadalyn
Adalyn :
guyyyy😂😂😂 I get yanshe, and I be meme lord...hope am safe😂
2025-08-25 07:50:23
3
datpride
Miss Jennifer :
Pls hapu anyi aka na😂 Wetin we do u?
2025-08-11 16:09:37
1
peterchidera151
scorpio♏💞 :
talk to me directly😂
2025-08-14 10:59:38
2
iamgoodie002
Goodie🦋💜😍 :
Chai ….my yansh go soon out 😒😒
2025-09-02 16:33:17
1
qwiin_florence0
FLOXY💋💞 :
😂🤣🤣😂😂we no get yansh o and our character bad
2025-07-23 09:23:08
2
mimi_ii14
Mi_mi✨💎 :
so as I de entertain una,una no like am abi😏
2025-07-17 23:25:22
2
henny_xxo
🦋💜HER💜🦋 :
And I thought I was entertaining you guys😭😭
2025-07-15 10:35:16
10
ceejay_247
ceejay of tiktok✅ :
I thought a thought, but the thought I thought was not the thought I thought I thought 😁
2025-07-16 08:22:55
4
dimplegodess7
Ada glory :
So na dis meme wen I dey post make me nor get guy 🤔😫😫😫😫😫
2025-07-15 09:10:19
2
winepearl3
Winepearl3 :
I no dey use memes joke😭😂
2025-07-16 13:09:19
21
bles_xyn1
🦇Ble_xyn🖤 :
No let my crush see dis tyn oo😩😂nd I get soft ynash o🤭
2025-07-20 07:37:21
2
engr_kingsley
ENGR :
Player’s definition 😅😂
2025-07-20 08:22:19
3
pbaby082
🥰🌺 :
Talk to me directly 😂😂
2025-08-28 11:02:27
2
chinny4172
Chinny🦋 :
I love memes pass love gan but you can’t be bored in my status 😂😂
2025-10-09 21:59:58
2
haddy00191
Dassah✨ :
Memes wey Dey my gallery pass my own picture 😭😹
2025-07-22 08:03:39
63
To see more videos from user @_didiboy_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About