Anybody that come across this video you will make your family proud 🥹
2025-07-18 13:43:55
47
SO CRUNCHY😋 :
Aseju ni isuobo isuese ti wa okay
2025-07-16 12:52:59
39
PRECIOUS ✨🖤 :
U don see Calabar & Akwa ibom girls 🥲
2025-07-15 23:55:03
71
Mr trypophobia :
He no go better for Igbos
2025-07-16 22:18:40
154
Dani_Crystar :
no matter de matter, nah them still fine pass for Nigeria
2025-07-16 13:52:09
350
Hycenta🥶 :
abeg be specific on the state 🤲😂 Anambra no follow 🤲😂😂
2025-07-15 20:13:37
133
Benny's collection 🛍️✅🔌 :
na Akwaibom People
2025-07-15 19:10:55
208
///Bruno 🌴🥥 :
Allow your phone charge dem go soon take light 😂😂
2025-07-17 13:34:02
25
Adannya Jones :
Especially anambara 😂
2025-07-16 20:00:00
24
Pretty ~JESSY ❤️💕🥀 :
How come I nor get yam leg 🦵 😭😂😂
2025-07-16 14:36:05
837
Nia👑❤️ :
U Dey shake my table😭😂 I go still repost gan😂💔
2025-07-16 14:11:19
4
justderaa :
see as u just describe my mother finish without saying a word
2025-07-17 22:33:54
2
nikki fresh 320 :
na lie joor u get envy spirit
2025-07-15 20:18:40
20
𝐄𝐌𝐌𝐘🦹🏿♂️⭐️ :
Na akwaibom people 😂 and them de gba ehh
2025-07-16 18:14:55
32
Saviour ReLa :
Una funny for this app 😂
2025-07-16 17:55:18
4
Mr Chris :
in case you come across this comment in the year 2085 and above, I made this comment on Thursday 17-07-2025 by 3:53pm at Lagos state Nigeria, when a bag of rice was ₦90,000 and petrol ₦945 per litre and AHMED TINUBU is our president, Shetima the vice president.
2025-07-17 15:11:46
7
🏝️𝔅𝔬𝔟𝔟𝔶𝔩𝔢𝔢 :
Pour me water guyy 😭
2025-07-17 09:25:08
3
Call_me_believe❤️ :
na ogoni dey get that marks😂😂😂
2025-07-18 11:29:05
1
@Adesewa 💞 :
Abeg make them verify this guy..... Talent dey cry😂😂
2025-07-15 18:01:46
23
To see more videos from user @call_me_kcee_01, please go to the Tikwm
homepage.