@xbaby_africa: You self don try 🙏

Big Xbaby
Big Xbaby
Open In TikTok:
Region: QA
Tuesday 15 July 2025 17:52:40 GMT
39903
3021
188
23

Music

Download

Comments

zharbro303
Zharbro303 :
Betting not for the weak.Man still stands tall after such lose, maximum respect bro .🫡
2025-07-15 19:36:35
11
abdus_salamm0
✨ :
How I wan remove 200k out of 2700😹😭
2025-07-15 17:55:51
43
alabiomotayo425
alabiomotayo425 :
18bags of cement to spoil my self with my act balance wey be like radio station 105.8
2025-07-22 19:48:40
0
mrjullian_5
mrjullian_5 :
Ogo ✌️😎
2025-07-15 17:56:54
0
takeawayboy1
Take away boy 001 :
Xbaby , na Chelsea win but na you dey reign ask me why', when you are big you're big bro.❤️one love
2025-07-15 20:06:41
3
journey_just_began
journey just began :
where I wan see ham, when you motivate me lowkey and my house rent don go like diz the trauma never comot for my head, looking for a way to get the money back b4 month end make landlord no send us parking 💔
2025-07-15 20:34:18
1
temitope0022
Temitope :
My last 10k bet don chop am nothing to eat this night boss make I paste Aza 🙏🏻🙏🏻 nothing is small 🥰
2025-07-16 23:15:59
1
larryzeez14
BigLarry 🌚💲 :
God no same us my boss 😩🤲
2025-07-16 20:33:12
1
user5095534082951
Kehinde Ige O. :
i get sure ood o, no be play today if you are interested let me know nah spiritual game o
2025-07-22 09:47:51
0
younggeeeee233
YØÚÑG GÊÊ :
me wey no get 1k for aza how I won do am
2025-07-16 20:15:42
1
nature_holds_beau
Nature_Holds_Beauty🌴 :
After Chelsea match done already remove 5M from d account!
2025-07-15 19:35:34
1
sammyfashionkiller
sammy Richie :
Bro if u can help me out with 10k self I go use am well
2025-07-29 10:19:23
0
segunelijahshaggy
segun moore :
e sure for you bro
2025-07-26 12:06:17
0
akinfolajimi.paul
Akinfolajimi Paul Taiwo :
good evening my handsome brother
2025-07-25 21:31:26
0
abdulaimturay232
Abdulai M Turay :
I want join your telegram boss but i didn’t able to join
2025-07-16 19:23:19
0
picato402
Abolaji Afolabi :
how i wan remove 200k when I get 1300🤣
2025-07-25 15:48:57
0
igbom259
[email protected] :
Omo bro when you’re big you’re big indeed cause after that game bro is still pushing forward much respect bro
2025-07-18 11:31:49
0
okikiola12435
ADIGUN KWARA 🇳🇬 :
Small 200k keh 😔😢😢
2025-07-22 20:45:00
0
vickprod6
V@I@C@K🇧🇯🇳🇬 :
Na only 1000 naira remain from my last month salary 🥺
2025-07-18 17:38:13
0
adebisi_bobo
Adebisi backup :
i don't even have up to that ooo ....in God i trust sha
2025-07-18 13:05:19
0
olusegun910
Meet@DTop :
Na 1k go remain ,if I remove 200k 😿
2025-07-18 09:16:10
0
bad.guy825
TikTok energy 🪼😡🥶 :
-200k😭
2025-07-25 12:45:40
0
ochicemike
🤑🤑🤑 MONEY ON MY MIND 🤑🤑🤑 :
please l need just 20k please l won
2025-07-17 14:37:16
0
big.focus10
BIG FOCUS💯 :
Thanks for kombo more money boss 💯❤️
2025-07-16 23:17:46
0
garbyalphakennel
@Garby :
BXB na man you be much respect bro
2025-07-20 14:42:33
0
To see more videos from user @xbaby_africa, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About