If u look Davido polo well na biggest bird 🦅 Dey there
2025-07-24 22:51:50
12
marish bby📌💖💞❤️💕 :
Fc fans go think say na AI 😂, forever ♾️001❤️
2025-07-21 10:45:03
6
pretty vicky 🫦🥀 :
even davido they fear to touch wizkid back, because he know say wizkid na him boss. wow davido is such a loyal guy
2025-07-20 13:08:18
113
comedian jack might 6 :
wizkid FC gather here we are the biggest bird🥰🥰🥰
2025-07-23 17:46:17
31
Sabi girl D👸🏻 123 :
😂😂😂😀😁😁 Wizkid fans go think say na Al
2025-07-23 10:09:04
11
milkyposh :
Fc or nothing 😂
2025-07-21 04:22:18
34
Betty🥹baby 🤓 :
Na person wey no like Davido na him loose pass 😊
2025-07-29 10:41:24
1
akpomuka Reuben :
even Davido day shake say make this guy no go put am for problem
2025-07-25 12:09:36
3
Big🦅 :
Been a very longtime I know that David fans are noise makers..ever since then I no the put mouth for their matter..❤️🦅 when you’re big you’re big Abeg..action speaks louder
2025-07-29 11:20:58
2
Alifresh :
Davido for a reason 🥰🙏
2025-07-29 19:11:14
1
BOUNCh OF MONEY 🤑💰💰💰💰💰💰 :
30gb with Al 5and 6
2025-07-16 19:55:34
9
agbekehairline :
Fc till enternity❤❤❤
2025-07-24 14:35:43
3
Big savage🔥🖤✅ :
Fc for life 🦅
2025-07-24 18:21:33
2
ThickIjawGirl❤️💐🔐 :
Model needed for streach marks 😒
2025-07-29 15:02:09
1
emma081466 :
dey play biggest bird for a reason
2025-07-22 00:25:47
6
young Daniel 🌼❤️ :
even davido will be like you know you are bigger than me what are you doing what will people think na😢😢😏😏😏😏😏
2025-07-22 08:40:05
4
call_me_ujunwa :
Dey play Aboki
2025-07-25 19:14:35
1
Tessy Love 🌈 :
Even davido no say wizkid na senior man , FC for life ❤️🦅
2025-07-24 19:39:24
8
Chrissy💜 Teigen 💜 :
E no go better for wizkid fans
2025-07-19 01:28:17
2
young blue 💙🔵 002 :
una with edit hope the goat dey pay una😂
2025-07-18 13:09:50
2
April 11 ❤️ :
the way you still like davido na so we still like wizkid for here
2025-07-19 10:52:02
3
chikwado cosmas :
You way lie down Dey watch, holding your phone with one hand 🖐️I greet oh 😂😂
2025-07-19 09:49:34
6
itzhanzydeepack :
VDM the president 2027🙏
2025-07-29 05:48:58
1
agozie Christabel :
fc or nothing
2025-07-28 23:41:38
1
To see more videos from user @semiyu.of.italy, please go to the Tikwm
homepage.