no be only man dey face alot some girls too dey face wetin guys dey face
2025-07-17 19:49:33
21
OLUWATOBILOBA🌝 🍁🥀 :
If Mama Prayers Keeps you growing drop a heart ❤️for her
2025-07-19 06:25:12
31
Śẽñĩøř mãn💫💨 :
men they really face alot ooo
2025-07-16 10:17:02
140
Opontisun :
Me wey carry paper 📄 and pen 🖊️Dey calculate money I never see
2025-07-16 12:42:58
84
ÀTÀNDÁ❤️🏆🥇 :
As I watch am action bitters Dey my hand 🥺
2025-07-18 20:04:11
2
@ibzin(Do) :
i watch this in 7036719718 opay times 😢🤲
2025-07-17 14:15:01
10
Hynson10🤡 :
To that legend who only read comments and never commented.
How are you Comrade?
2025-07-18 20:04:46
9
Young meko 🪛🛠️🔝🥷 :
I swear
2025-07-21 20:18:58
0
emmyjay_123 :
Some people go think say nah memes 🥀
2025-07-17 23:06:24
6
tonaldo39 :
Omo I don borrow money from my OPay 30 days over due how I go take pay am back like omo 😫😪🥴
2025-07-17 14:47:10
4
Betanzzy 🦅 :
You self never escape 😭😭😂😂😂
2025-07-16 20:30:09
6
𝕂𝔸𝕄𝔹𝔸🇨🇦 :
Money is everything
2025-07-17 01:56:01
5
MÒ💛🥹 JÓ🫣🥰LÁ✅😘 :
i think say nah only me sha🥺🥺
2025-07-17 11:35:39
11
Mayor Kay✌️🥰 :
Can this Apple
2025-07-19 18:15:28
0
SADEEKSISE🤩🤩🤩 :
any hausa here
2025-07-20 08:34:20
1
Mr prosper kwamkur :
the music title and the name of who sang it please 🙏🙏🙏🙏
2025-07-18 19:56:25
1
OLAIYA_MBK :
Na only Nigeria fit mk God laugh anytime he's angry.He will be like;Angel Michael abeg on the television for me. Put am for Nigeria channel for me I wan laugh 😂
If I made u laugh pls drop a ❤️4me
2025-07-20 13:14:50
2
striker lee :
bro take it easy ooo,na action bitter won kill me on Sunday, till now am still on drip
2025-07-16 09:42:27
8
keezy don🇨🇦 :
we men really face alot ooo
2025-07-17 17:25:55
6
@ADNAN💸🦅 :
Pour me water guy😂
2025-07-17 11:31:23
6
no stress😎😎 :
abeg who know where dem dey do legit ritual, Nigeria is not for me abeg 😥😥
2025-07-17 11:03:02
5
eazy_money_234 :
Guyyyyy this na fact 🙃🙃🙃
2025-07-17 12:11:25
5
@johnkayconcept :
Body Dey Nigeria mind dey USA
2025-07-18 08:32:59
5
ISAIAH📕 :
latest brand ambassador for action bitters
2025-07-16 08:06:55
13
To see more videos from user @only1vico1, please go to the Tikwm
homepage.