But my own Dey show me her chat and those guys dey in better position than me she loves me fr
2025-07-18 07:56:32
23
ꨄEse💕💐😽ꨄ :
At times geh geh Dey talk the exact truth.
2025-07-17 10:38:09
427
Ur_Last_BoRn :
Na weti I hear last year be that but e shock me 😂
2025-07-28 21:34:15
0
Glozy Artistry 💅 :
How get geh take Dey know dis tins sef😂
2025-07-18 19:22:49
6
Mr Mars :
Omo this guy Dy talk reality, geh geh for president who’s with me
2025-07-18 02:54:13
4
€VIL_L0RD_WIRÊ😈🧌😡🧎🏼♂️ :
Na pure truth be this bro💔😪
2025-07-27 16:36:14
0
A𝖉𝖊🫅👑💎📉🚬 :
some go tell you so that you will look her with Saint eyes
2025-07-17 22:11:14
5
Secret Saint :
True talk
2025-07-17 12:10:57
115
1000naira :
Just made my first 1M today 😭😭😭.................
2025-07-17 10:01:34
6
morex353 :
She tell me oo , na the wan wey later get car wey she no tell me she follow 😂😂😂 fear women ooo
2025-07-17 08:11:49
164
loyal boy 💐💐 :
Make una find this boy for me i one tell something 😂
2025-07-28 11:50:00
0
itzmg157 :
my own dey tell me, but I I dey tell her make she go follow them ooh, some times I dey even tell her make she give them chance, say maybe them fit better pass me
2025-07-19 03:04:17
0
ItzVortexx :
They nor go tell u the one they reply to.
2025-07-17 12:53:14
32
J𝕖𝔣𝔣re𝐲 🌴🥷 :
Bro just said the real fact
2025-07-20 07:54:14
2
rightlooks88 :
I go lie for u it's a very sad truth 😔
2025-07-19 14:05:31
1
MY❤️ HUSBAND😊 :
Sad truth 😂
2025-07-17 08:14:54
8
*venabel* :
My babe been dey tell me this thing 😂
2025-07-22 21:28:46
0
callmeXuccessful 🇺🇸✝️ :
Geh geh talk Dey burst 💥 my head 💔🥺
2025-07-17 22:44:53
10
TINY :
I dey always ask what of the once wey you like? 😂💔
2025-07-17 08:28:03
23
Dollar boi❤️🧃 :
I swr 😪💔😂
2025-07-28 08:36:16
0
VICTOR 🙂↔️🛍️ :
Fr.
2025-07-19 08:28:48
1
BIG NOLAN🙂↕️💫 :
Geh Geh with too much wisdom ajeh🥺😌
2025-07-25 22:26:11
0
ɓα૨૮εℓσɳα ƒσ૨εѵε૨ 💙🖤 :
Idol 😂😂
2025-07-28 04:03:38
0
To see more videos from user @randyboss010, please go to the Tikwm
homepage.