Dem give me login 😹 she come de wine me join say na me !!😹😹
2025-07-17 17:56:21
6
CLINTON 🦅✝️😈 :
Omor mo gba login ni o and as I use am finish I tear am white profile asap
2025-07-16 14:52:40
28
medight07 :
Omo, na me create the login myself but she get the password. I travel for two months, as I come back I don notice two profiles for the account then I logged dem out but dem still get the password, I don report and block her sha. Na WIFI I Dey use for now. I just dey connect to any available account… 😂💔😩✌️
2025-07-17 11:13:34
201
SAMUEL_RUMZY🤟🙌🤩 :
Na me open the account. Ano go share login
2025-07-17 08:41:30
87
♓️ :
You way lie down Dey watch, holding your phone with one hand 🖐️alert is coming to you if you believe drop Red ❤️
2025-07-18 04:18:17
10
SÄÐ BØÏ😔 :
I no even login I just enter ham like that 😂
2025-07-17 10:20:29
1
⃟ :
All the gf wey I don Dey date in my whole life ,na me dey open the account 🙈😂
2025-07-17 13:41:09
15
cashy951 :
Me way don change password them still use verification code login back 😔
2025-07-17 04:50:35
210
Asherkine of USA🚀✅🇺🇸 :
Who needs celebrity updates and format?
2025-07-17 14:57:37
1
Haybeeh :
I never open my own, I keep am there, Shey make I open am guys 😂😂😂
2025-07-17 15:12:13
30
J O S H :
I never even login finish na once dem log me out 😂😂😂😂
2025-07-17 08:58:40
36
JULY 17🍾🎀🌺 :
nobody saw my name😓
2025-07-17 17:00:24
68
DON'T RUSH THE PROCESS :
to all of us way get something to say but still remain silent may our pocket never dry 🙏🏼🙏🏼🙏🙏
2025-07-17 00:01:43
66
𝒞𝐻𝒰𝒦𝒲𝒰𝐸𝑀𝐸𝑅𝐼𝐸🎭 :
Them gimme login but nah me open her sister account 💀
2025-07-17 16:48:52
177
𝐗 𝐔 𝐂 𝐂 𝐄 𝐒 𝐒🧃↔️🙂💕 :
Na me open am and na only me dey use my account 😩
2025-07-17 19:53:36
3
🌴Ⓜ️AND£L🅰️ G🅾️✝️:🅿️🅰️🆔🌴 :
I do forgotten password kon use Face ID secure the account 😂💔
2025-07-17 09:34:17
7
AYK🍁🍂 :
I wan login e dey tell me Maximum number of users😂💔
2025-07-17 09:47:01
93
AMG 🚙 :
Na me install app, create acct, still create password.
2025-07-17 16:57:49
3
floki_frey :
am a 24 yr old guy
I never login to any in my life
girls dey even dey give me opportunity to log in to them
but I keep it for now
2025-07-17 22:46:50
2
FAVYMEDIA📺📈❤️🩹💙🦋 :
I’m currently on 800k followers
2025-07-17 19:07:49
1
PRINCE🦅 :
there give me login oo and I fit still share we no de hide update for dis syd 🤣🤣
2025-07-17 10:14:16
2
🌴Steve(oso)🌴 :
my own be like hotspot 😂coz we plenty wey get the login and e be like say na me connect the hotspot last😂🤣😭
2025-07-17 09:44:14
4
THE STEPER🔥🔥 :
Dem give me login but na me open account for her friend
2025-07-17 21:16:10
1
Tracy Harris :
nah profile I create bro 😂
2025-07-17 15:59:14
1
To see more videos from user @bojuri02, please go to the Tikwm
homepage.