I swear ur boyfriend go really enjoy u....that guy get Lucky 😜
2025-07-17 09:48:14
110
Gentle Bobby 🫥 :
If na the type of babe way I get be this I go just Dey happy 😆
2025-07-18 21:48:30
6
Eaxip Gadgets World 📲💻 :
Imagine one girl dey tell me let break up. My mum said you are not responsible as per you didn’t give me anything on my birthday and my ex sent something to me and my mum that day. And I was trying to beg her o, Na once the feelings die. Some girls no get sense😂 and some mothers ehnnnn
2025-07-17 17:13:31
7
marlisky :
Omoh I love this girl 💕🤭
2025-07-17 03:52:07
31
horla billionaire :
White princess this is why I like you 💯💯💯
2025-07-18 23:35:58
0
Tinuola🌚❤️ :
What if e get and no later give
2025-07-18 14:40:11
0
TÕÑDŸ.FRÕŠH💸💸 :
I swear this girl nah better girl I wish to have a girl like you
2025-07-17 14:46:06
18
J.million🗣 :
You come online con show wise 😳 no be the same thing be all of una 😧
2025-07-18 03:59:09
10
TARA BTC 🥹💕😩 :
Even this one wey Dey talk sef if your bf told he don’t have you are still gonna mad at him
2025-07-17 06:44:37
5
Billion Zero zero 💰💵 :
Nobody can know she is almajiri until we marry her for house
2025-07-17 06:05:23
9
focus :
okay thank you so much
2025-07-19 02:44:05
1
🧃ÑØVÊMBËR🧃 :
This is the type of gal that people are looking for Ejeh 🥰
2025-07-17 16:52:14
1
BARRISTER ☠👨⚖🦥 :
no cap👌you sef dey do am💯
2025-07-17 22:23:52
0
Ajayi Oluwatobilolba :
omo nah girl be dis oooh i swear 💯💯✅
2025-07-17 12:00:58
4
Ayomide :
I swear your boyfriend have lucky 😍😍too love you
2025-07-18 15:05:24
0
Rajisco :
May almighty allah answer ur prayers inshaallah ❤️🙏
2025-07-16 22:43:28
22
ÄY SMÄLL✅✅ :
You no go fall my sister
2025-07-16 23:57:37
5
J frosh :
May god help our elder brother cause Alimajiri full outside
2025-07-17 08:55:50
1
👿😈OLOBA☠☠ OTF 😈☠ :
YOU NO GO SEE TROUBLE IN YOUR LIFE BABY 🤲
2025-07-18 14:05:31
4
Omo Bolaji 💵💵💵 :
Thanks babe I love you so much
2025-07-18 21:19:55
3
Johnson's Heritage design :
Nah only God go Bless you 🙏🙏
2025-07-18 23:05:25
1
To see more videos from user @whiteprincess13, please go to the Tikwm
homepage.