Omo God pls answer all the boys struggle to get what there want especially my babe 😩🙏
2025-07-21 12:20:55
117
Jenny B West🦋 :
guys if you need location please call on GOD 🙏🙏🙏
2025-07-17 19:26:08
447
Chinwe’’s Exchange :
How do I ask for location where all of you there looks hungry
2025-07-18 09:16:43
215
Olowo Exchange ❤️ :
I bought my first car today
2025-07-21 15:11:50
2
Profitt92 :
Dis Na my village for EDO state! Mama river 😂
2025-07-18 21:45:50
37
Idara :
Okay na this new shrine wen Dey open for abraka
2025-07-24 16:12:39
0
OBATALA :
Sure location dey if you get the mind ☺️
2025-07-19 18:01:31
7
DJ Key-point :
Abeg location
2025-07-23 22:55:20
0
Florent Smalda :
this place is Edo state abode I was ones visited this place but nothing work for me oooo
I just don't know why all this thing's no day work for me oo
make I just wait for God time because I don to spend money for all this thing's all in the name of cash out
2025-07-21 19:39:56
15
Petar Ivanov :
Normally I know the location for Auchi
2025-07-19 21:30:12
5
9💔9💔9💔🥹😤💊 :
location keh?
wetin do my Apostle Joshua Selma and Reverend for Methodist church
2025-07-19 14:23:56
31
SON OF MONEY FC :
where be the location
2025-07-17 12:00:22
9
sonofgrace04 :
Ask u dey ask for location still ask for repacudtion 😂😂😂oooo😂😂😂
2025-07-17 15:09:26
13
BTC BLOOD :
give me your location
2025-07-22 18:22:30
0
Perry Mooney :
this one na ise na, I don bath there twice
2025-07-17 19:13:29
11
LOWKEY 🔐🇩🇪 FC 🦅 :
location please
2025-07-24 07:17:55
0
2 reasons :
Na vdm location be this na
2025-07-25 00:09:12
0
OG Pablo 001 :
please I need it please 🙏🥺
2025-07-20 15:22:02
1
Kenneth Nnaemeka :
I know this location for Edo state
2025-07-21 18:31:25
1
Big fish……🗽🇱🇷🇱🇷🇱🇷 :
Where is the location in Enugu
2025-07-17 23:40:37
1
One word 🇧🇷🥷 :
how far bro where the location do please g
2025-07-22 10:22:26
0
Osacer Nice :
hello far g na really location
2025-07-23 14:57:01
0
To see more videos from user @godwin.fx22, please go to the Tikwm
homepage.