@meritgossiptv: Come collect my ID card" Blessing CEO fires back at Nkechi Blessing after public callout The online drama between Blessing CEO and Nkechi Blessing is still heating up. #nkechiblessingsunday #blessingceo #celebritynews #celebrity #meritgossiptv
The same Doha wey i go alone on a vacation??? 🤣🤣🤣 why’re you bragging going with a man sister!!!!!!, I literally spent over a week and came back to Naija😂😂😂
2025-08-04 04:21:20
0
🥺 :
ur man abi ur son😒😒😒
2025-07-18 07:52:56
24
babycherrywood1 :
It’s planned they want to trend
2025-07-18 04:54:11
213
brown_bloxom :
This war na between single people & relationship people.. as I Dey single I go support nkechi blessing 😂
2025-07-18 11:31:54
80
Ada❤️ :
Omo abeg blessing CEO win for this one 😄😄😄😄😄😄😄😄😄
2025-07-17 21:52:16
314
Oc__to__ber__30th✨🌺 :
Ur man dey counts word dey talk
2025-07-18 05:22:03
26
IMOLE :
Blessing ceo done decive us well well now she done marry na she make my ex leave me 😭. Justice for me
2025-07-19 09:13:09
13
Dfw_Crystal🤍 :
Your man just come down to kiss you🥺😹 Omor single people how una dey?
2025-07-18 07:27:42
117
estyemz :
Nah Saidaboj carry me come here ooo
and she no even give me transport fare
2025-07-18 18:46:32
118
Vine Chris :
who else burst out laugh😅😅😅😅 boo boo calm down
2025-07-18 14:02:26
13
Vickkii_Luxury :
Na saidaboj bring me oo
2025-07-18 21:39:03
6
Akingbade Fadunsin Taiwo :
I thought una don settle una fight at iyabo ojo's party
2025-07-17 21:13:58
96
slay _joysweet$ :
Shame oooo see them ndi husband😏😏
2025-07-17 23:48:17
35
Alexia❤️ :
I think say them don reconcile 😂😂
2025-07-17 22:08:13
21
PIKITO661 :
Them say Una wey dey travel go UK and US na Olosho. Those of una wey dey back una hear?
2025-07-17 22:02:49
18
princess chy :
your man . God chai .. na who die lose oooo
2025-07-18 09:21:31
121
judith yellowe :
You go talk bcs u no get respect for ur man
2025-07-18 06:07:55
16
G_WorldGlobalEvents :
Jealousy wear me suit 🥺
2025-07-17 21:55:49
9
Lauretta Nsefik :
Una for enter nollywood make Una make money
2025-07-18 19:51:07
7
Ellachoice🇧🇪🇧🇪 :
Blessing CEO na man you get, you know be God😫😂
2025-07-18 22:07:10
8
mme_soma001 :
This war na between single people & relationship people.. as I Dey single I go support nkechi blessing 😂
2025-07-18 15:08:18
9
Amaka👩🔬🪩💕🦅 :
This your man just match ur vibe 😂
2025-07-18 05:44:03
19
🌟 Millicent 💫 :
omor jealousy don hide me for mango tree🤣
2025-07-18 05:27:49
67
Kezy :
Abeg reply Izzy na dat side real saga dey know be all dis staged quarrel between you and your namesake so😏
2025-07-18 02:14:03
14
♏️ winnie.dgaf😌❤️ :
Even olololo eyes no believe wetin Okotorigba just see🙂😂😂😂
2025-07-19 22:46:47
2
To see more videos from user @meritgossiptv, please go to the Tikwm
homepage.