Two weeks ke? As how 😂if I no message my bestie in two hours we go fight😭
2025-07-18 15:40:09
31
mommy's girl 💞👩❤️👩🌹💯 :
💞👩❤️👩🌹💯:Who notice say pad no Dey stay for yansh again na one side e Dey go now🥺 but my own na super glue I Dey use hold am
2025-07-18 10:57:32
14
AYOMIDE🤍 :
Anyone having Apple ID issues??
2025-07-18 17:10:39
1
Simeon_520 :
Reminder: your best frd get another best frd and then day gossip your matter too.
2025-07-18 11:54:18
32
𝓴𝓾𝓻𝓸𝓼𝓪𝓴𝓲 :
Na only gist make the friendship?😂
2025-07-18 16:21:25
17
TEDDY 🧸 :
Walahi
2025-07-18 09:31:30
2
Becky :
Bestie will always talk everyday abeg , una be just friend
2025-07-18 11:39:30
17
OLUWADARASIMI🌺❤️🌹 :
She reposted already💕🥰
2025-07-18 22:20:15
2
Jen Ni Fer🦋❤️ :
Two weeks ke😂😂i nr sure say we go fit stay o😩
2025-07-18 08:06:04
48
Shuga ⭐️ :
We must not talk everyday now
2025-07-18 22:24:27
1
Mama🥹😩💕 :
I did mine no likes 😔
2025-07-18 10:02:25
2
Simi mobile photographer.📸✍️ :
Abeg my cream don finish 😩😂
2025-07-18 14:38:13
2
Anita stephens💕💕💕 :
Una friendship na only about gossip na gossiping dy always bring una together
2025-07-18 17:20:06
11
Best hair plug in ilaro :
Two weeks keh mine was months 😩but anytime we see gist ehn we fit talk whole day
2025-07-18 16:15:55
4
Qidera💨 ˚ · .˚ ༘🦋⋆。˚ :
Since wey my best friend marry, she no come get phone for us to be gisting on WhatsApp, na Nokia touch she come Dey use, we fit stay like one month without talking because of it 😭😭
2025-07-18 15:35:06
3
Queeneth🤭❤️ :
Na everyday gist dey come sha 😭😂
2025-07-18 21:33:16
1
chandelier plug in onitsha :
@Chi pretty 🥰 always active for gist
2025-07-18 12:37:42
2
AYRA 🧚♂️💍💕 :
I posted wizkid but no likes😔😔
2025-07-18 10:18:34
7
Deeja🦋♾❤️ :
Mii nd werey will go for months without talking but as gist land bro🤣😂
2025-07-18 10:32:10
3
IshatFashionWorld❤️🧵🪡 :
Me no dey even talk to them online,Buh IG we see face to face the gist we no fit talk am finish on a day 😩😂😂
2025-07-18 18:33:52
0
Rebecca🥀 :
Guys my xr wan explode 🤯
2025-07-18 09:28:26
31
Big family 1-1 collection 🛍️ :
As I am single e good?😭
2025-07-18 10:16:07
2
To see more videos from user @bhabhiee, please go to the Tikwm
homepage.