@sabinus..1: 💪🏿💪🏿💪🏿 #sabinus #fyp

Sabinus1
Sabinus1
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 July 2025 20:57:38 GMT
349736
17690
364
270

Music

Download

Comments

iam_biqjay
BiQjaY🪫♥️🦅 :
Sabi abeg where you buy am I need it too please 😪🤲🤲
2025-07-18 11:39:57
106
edu74637
overdose :
guy maintain that sabinus structure don't change it the pot Belle funny
2025-07-18 09:37:19
493
comic_kelvin
TEGA :
This work wey you Dey do so your mama know say you Dey do am 😏
2025-07-18 22:57:24
1
johneyo
︎︎ :
Na to bring jollof rice come put you for front all these ones go stop 😩😂
2025-07-18 19:21:24
66
yung_paul_
YP🍎 :
The last one no bip o 😂
2025-07-20 15:18:28
2
icon_vani
vani_valentine :
Who add weight go understand Weytin baba Dey face 😭.. I Dey cry everyday because cloths nodey fit me again
2025-07-18 05:34:27
63
gorealr999
Fatherwoodtv🇳🇬🇺🇸🇨🇦 :
This motivation is coming from some source
2025-07-18 10:25:51
1
walejfk
WÃLẼ-JNR 🥷🏻🖤 :
You no go loss nothing 😂😅 see belle
2025-07-19 17:13:50
0
cryptokido
Cryptokid :
be like we go fear your return oo
2025-07-18 16:08:46
4
wanrichie2
wan Richie :
indeed no jollof rice and chicken 😂
2025-07-20 16:57:24
0
azman9551
A-z man :
Your belle no fit pass like that
2025-07-18 11:15:19
2
ojukwu_29
Ojukwu :
Clean push-ups big man! And I like the machine too! A beep for a clean push-up. That's awesome! Try positioning your arms close to your sides. It targets the muscles better that way. Keep going, brother!
2025-07-20 14:52:14
2
danyaxis1
Axis :
Make una no mind am na AI 😏
2025-07-19 16:40:48
1
winningkazzy
WINNING_KAZZY🦍🦍🦍 :
This is how locked in it show be. Keep it on 🙏
2025-07-18 10:11:26
1
amdarlington4
DAR LING TON 🇳🇬🇨🇳 :
Thé belle must come down 😂😂, best comedian 💯
2025-07-19 17:02:57
0
kinglsey1831
Kingsley123 :
Nothing you want tell me na AI
2025-07-18 10:22:47
2
joshjosh803
EDU :
u wan lose sabinus gain bouncer peer pressure is real
2025-07-19 12:42:20
2
999cruzz9
Taricruzz :
who advise sabinus....God bless that person 🙏
2025-07-17 23:57:23
67
user39022220276155
Emeuz humphrey@w15r :
thats body u dey find you no see am 😂😂
2025-07-19 23:06:36
0
wizzy_900
W!ZzY🍃🖤 :
War da come this man ?
2025-07-20 14:15:21
0
_faherd_
Fahad Abdullahi :
Hide oo make Man U no come sign ✍️you again after mbeumo 😂💔
2025-07-19 18:51:47
0
two_spoon
Two__Spoon 🥄 🥄 :
Hello sir sabi nwa please i need a new sewing machine please help me sir my own was stolen from where i parked it sir
2025-07-18 08:59:58
2
dumdumelectricals_01
Dumdum Electricals :
Am so happy you started this don’t stop ❤️
2025-07-18 15:34:11
8
oluwanicecee
Oluwa ni cece :
See belle it can never come down🤣
2025-07-18 19:37:13
2
sxdeeeq
ابوبكر اسحق ادم :
omo sabinwa want's to slim ooo😅😅😂😂🤣🤣🤣
2025-07-18 17:35:54
1
To see more videos from user @sabinus..1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About