@nbm_update: #nbm #worldwide #fyp

nbm_update
nbm_update
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 July 2025 12:33:54 GMT
171464
14799
271
881

Music

Download

Comments

phenol86
phenol :
na that one wey carry en timber for hand rugged pass
2025-07-19 22:52:21
324
oshundivine4
Oshun Divine :
i pity who they won go meet 😂😂
2025-07-19 07:56:41
426
xupruchi
Ruchiee🪫🥷🏻 :
check am well if style dey there ,..e no go pass men
2025-07-19 11:03:17
23
iyiowo20
IYIOWO ☠️☠️ :
if egede men come out like this for you my brother run for your life
2025-07-19 17:11:02
51
jar.dani4
Jar Dani :
no be who first wear Timberland dey win o. You fit go make you sef no come back o
2025-07-21 10:28:08
10
jloveday6
J LOVEDAY :
Imagine say them see u as u day video🤌🫴😂😂😂
2025-07-20 09:05:10
16
_lonelygod
łöñëłÿ :
Dem wan go confirm failed wire🥰🥰🥺
2025-07-20 12:30:52
36
kyrian_sopuruchi
SopuruGod💱 :
road to wembley stadium 😂
2025-07-19 22:16:41
46
greatness.lit1
greatness.lit1 :
Nigeria youth who na nor day shame, na cult who na day,, day proud of.
2025-07-20 21:48:23
8
thatfreeguy665
Logan mackey :
My church members wan go preach salvation of freedom ✊🏽 I be choir master inside there
2025-07-19 09:11:37
112
yakubufunds
yakubu funds :
na that one wey carry en timber for hand rugged pass💛🖤🌗🌗🌗🌗🌗🦅
2025-07-22 08:02:07
8
kiddzy_
️henry👽 :
Panel of judges 😂
2025-07-19 15:39:01
36
joejoe_jboi
F£ARLES$ :
I pity who them wan go preach give
2025-07-20 10:24:41
23
fundzdc03
fundzdc03 :
If style too much na men🖤🌟
2025-07-19 10:58:20
91
buike317
OFUNWA🇲🇷✌️ :
they wan go play ball 😂✌️
2025-07-18 13:25:27
91
christopher65290
Christopher Benson :
I don't know why I too like NBM
2025-07-20 06:38:11
4
ceec277
Ceec💙♥️🦋 :
The guy wey carry E timber for hand boss 💕😂😂
2025-07-21 20:04:48
2
demianblissx
Demian-x 🤪🥂💣🌴 :
men get style ✊🏿
2025-07-20 19:15:49
3
pascaldreadlocks1
Pascal dreadlocks :
Make Dey aza repeat watin him talk 😂😂
2025-07-19 20:53:56
2
lordallardyce77
LORD ALLARDYCE :
men bam generally
2025-07-21 20:09:39
1
otownsugardaddy
Otownsugardaddy :
men and Wembley 5&6
2025-07-19 05:11:59
60
sirebest1
Sir Best :
I fit know those wey wear their timberland oo, but see that bruh wey carry hin own for hand Een 🫡😎
2025-07-22 10:50:01
1
mezi1019
mezi1019 :
who de wan go match😎
2025-07-19 18:26:51
1
flexy44th
FIRST SON 🤭 :
by the power bestowed on Wembley conportation is a must 💯
2025-07-19 11:05:24
11
mr.endless.nation
🌴ĆĦŪĶŴŨÃĞØŽÏÊ🌴 :
MMT😂💛🖤 mi squad😊💛
2025-07-19 05:31:37
8
To see more videos from user @nbm_update, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About