make sure you collect testimonial before u tear slap😂
2025-07-18 18:11:15
931
akwaibomstaepowerranger🥀🌚✨ :
I do am dem hold my results 😭😭
2025-07-19 09:30:48
376
A D E.🀄️🖤 :
I go come give you feedback.😭😭
2025-07-29 16:57:03
0
tbaba2009 :
na wen I don collect certificate 😂
2025-07-24 08:51:17
8
₹Çhɍîṣtîŋê≈🌒 :
no worry shebi u go still collect testimonial😁
2025-07-22 23:18:00
2
ReyRey 💞 :
me wey continue neco after grad😂
2025-07-20 15:53:13
10
ؤاردة :
too risky to repost,swrs😂
2025-07-24 15:44:25
2
Jovy🌹💜 :
this girl u gerrit👍😂
the fact that I planned to do that too😂
2025-07-22 16:44:02
1
Baby🥰💋 :
Don see pesin wey gimme liver for my grad😩😩😂😂😂😂
2025-07-28 23:15:37
0
itz ur_Ellie🎀🌹🥰 :
ur there baby gal🤣
2025-07-23 00:36:48
2
🔥🎮 ʙᴀʀʀʏᴀʟʟᴇɴ 🎮🔥 :
WAEC results and clearance de there hand 😂
2025-07-21 17:59:30
1
Precious 🥰🦋🌺 :
I actually did that when I was graduating 😹😹
2025-07-21 21:26:42
3
militarygirlfriend01🥹❤️ :
if result come out nko😒
2025-07-28 19:32:36
0
demonffx💀🤮🤢🤮💀 :
squeeze face pour out your emotion
2025-07-24 07:06:40
3
Ozy_oma 💕 :
I just de wait for one woman for that admin office to talk nonsense once I collect my results my classmates know her😂
she hate me because she knows I don't respect her and I hate her more!!!!!!!!!!
2025-07-21 20:20:23
1
kamili663 :
U forget say na there u write WAEC 😂
2025-07-24 08:40:54
3
🎀💝@líl déè🎀🤡 :
aswear 😔
na wetin I won do my director besides I tall pass the man
the man don do too much 😁😁😁
2025-07-21 18:40:47
3
praise :
ahhh wo!!! una go still meet somewhere one day oo, he can be your lecturer later in uni or even someone who you'll later need his help Tommorow 😂
2025-07-20 16:03:44
5
D.ÑËRØ 💫✨ :
you no dey collect testimonial
2025-07-20 18:22:45
1
𝑅𝒽𝑒𝓂𝒶𝒶𝓈𝒾𝒻𝒻𝒻🫧💐💕 :
nor be school u go come collect weac results 😂😭
2025-07-20 15:11:55
5
Dickson 505 :
shebi u go kom collect waec results
2025-07-21 00:44:10
1
🎀☻️𝓞𝓵𝓾𝔀𝓪𝓽𝓸𝔂𝓮𝓮𝓷☻️🦄 :
As you no let me save this thing now Wetin you gain 😒
2025-07-22 16:09:55
4
She's Da Bøss🥹💚🌹🎀 :
I don repost with full courage 😂😂😂
2025-07-20 07:22:15
4
Oluwanifemi ⭐️💕 :
Until i collect result 😹😹
2025-07-19 10:52:40
26
Cindy :
swr no lies but ur results go hear am
2025-07-20 18:16:20
1
To see more videos from user @onlyonekamso, please go to the Tikwm
homepage.