@just9jameme:

LORD OF MEMES🇳🇬
LORD OF MEMES🇳🇬
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 19 July 2025 23:21:11 GMT
97092
6654
256
1115

Music

Download

Comments

gaintag2
GainTag :
Make my wife no see this 🙏post abeg 😂
2025-07-22 09:30:32
0
omalicious33
oma :
if I repost this one of my girl go think say I dey mock am 😂😂😂
2025-07-20 20:39:50
95
chika128555
chika :
i swear
2025-08-01 17:41:22
0
nenynwa23
Nenyenwa :
Na why I no go ever marry yahoo boy
2025-07-21 07:20:05
23
iamhowellkarim
Howell Kareem :
imagine paying bride price for what other men enjoyed for free
2025-07-20 14:53:13
0
official_cindy77
Expensive bae :
straight to my status 🤣
2025-07-21 08:50:00
0
queenxoxo101
💌Ebubechukwu🌺 :
The one’s wey do introduction even try 🤣😂😂
2025-07-22 14:58:09
0
jak47boy
jak47boy :
make my wife no see this post o chai
2025-07-31 18:51:29
0
chi.oma927
Pom💖 Pom😩❤️❤️ :
my odogwu paid in full I never even see anyone of them on white gown Nd suit for alter
2025-07-22 20:46:25
0
patrickamaka7
Patrick Amaka :
😂😂😂if i post dis one na my ex go think say na him i dey follow talk 😂😂
2025-07-22 16:59:43
0
thugbo9
nenye nwa :
not all , as I get Bella he do introduction after child birth , we did our wedding and traditional marriage. we are now married officially
2025-07-21 20:29:59
2
kingsmanq100
kingsman :
If I go even do introduction na only God knows.
2025-07-22 15:34:10
0
unique.blu
July 02 CANCER ♋♋ :
Straight to my status 😌 i get people wey this matter need to attack 😂😂😂😂 😂
2025-07-21 13:43:35
1
obihillary
Hillary BamBam :
Wedding nor da that important, traditional marriage na the koko
2025-07-25 04:53:11
0
mimisf00
Mimi s f :
I for post for my WhatsApp but yahoo boys plenty for my WhatsApp 😂
2025-07-22 01:47:05
2
ayodejii02
🍁can🇨🇦da🍁🥰boi😘 :
Why I go Dey pay bride price ontop things wey another person don see for free without paying transport fare self 😔😔😂😂😂
2025-07-20 14:56:44
1
user27449920ella
Ella🦅❤️ :
Agbor boys 😹😹💯
2025-07-20 18:43:02
35
queen_line5
queendaline :
So nah here my friend take see this video and post it for me to see it
2025-07-26 19:49:49
0
rossys.of.good.lif
🌹ROSE🌹✨MARY💯🌹 :
I nearly repost this but as I come remember say I have many friends that are dating yahoo na so I change my mind may nobody con dey think say I dey envy am
2025-07-23 03:45:01
1
_heykelsey
🎀 :
Enugu men.😹
2025-07-22 12:19:40
0
babydaddya1
Prisca 🫂 :
I can’t post this on my WhatsApp 😫
2025-07-20 21:06:18
5
mgbaruchukwuemeka
THIS USER IS SAD :
Bride price paid in full
2025-07-20 14:37:42
33
amakah382
amakagift382 :
no be lie 🤣
2025-07-21 10:22:03
0
omon.dc6
m🦋 :
uromi boys 😂😂💯
2025-07-21 20:30:17
1
delamontero
DELA MONTERO 🙈👹🙉👹🙊👹🤝 :
😂😂use am play
2025-07-26 20:06:08
0
To see more videos from user @just9jameme, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About