Na only me never carry infection for this life ๐น๐น
2025-07-21 08:11:53
463
MegaM.A :
Those of us when no fit relate bcz we no Dey carry OS gather here ๐โค๏ธ
2025-07-20 20:05:58
516
๐ญ Y.ร .ร.K.ฤ.ฤ.๐ญ :
Who i wan show before na ๐๐ญ๐
2025-07-20 17:02:36
363
_๏ฃฟBennyFundz๏ฃฟรอร๐ง๐โโ๏ธ๐ :
E get who I no show before? I show my mama, I show nurse, I show herbalist, I show neighborโs even my elder sister nothing Dey this life bro. ๐๐
2025-07-21 08:53:39
75
โ ๐ฏ๐๐๐๐๐โข๏ธ :
I go submit am for pallor table๐๐ญ๐
2025-07-21 22:20:41
69
4pf :
I even show my sisters ๐๐
2025-07-22 11:02:40
0
๐ง๐ชColex๐Xchange๐น :
If no be my mama I for don kpai shaa ๐๐๐the kind solution wey my mama get for every problem eeeh ๐ญif dem hand Nigeria over to her na once everywhere go soft ๐ฅบ
2025-07-21 09:26:20
23
DFW_Kodak :
Iโm a weak man yes I agree ๐๐
2025-07-20 17:59:56
133
Sammy Teeez :
Nah me be this con lie say nah toilet infection ๐๐๐ฅบ
2025-07-20 10:48:54
201
๐ป๐๐๐๐ ๐ผ๐น๐ณ ๐ญ๐ :
Yes I be weak man. Yes I Dey fear.
2025-07-20 16:59:02
64
Bhad Client โ ๏ธโ ๏ธโ ๏ธ๐๐ป :
๐๐๐๐
I remember that year๐
my mom even burst laugh as she see an๐