@eleganzaindustrialcity: AURA FARMING CAUSE WE THE BEST #eleganza #lifestylecost

ELEGANZA
ELEGANZA
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 21 July 2025 15:05:08 GMT
285696
39121
449
2069

Music

Download

Comments

adecrxy
adecrxy :
see wetin lapo baby dey do.😭
2025-07-21 20:16:39
2348
i_am_olaotan
olurin olaotan :
See lapo babies for back😭😂nepo dey lead them😭
2025-07-22 08:27:51
4521
damilola_508
damilola🫥 :
Talaka maa wa daran 😂
2025-07-22 12:15:22
365
tunmhisheyyy
Tunmhishey :
Nawa ooooo… see as people mama dey paddle
2025-07-21 21:35:07
1170
buttercrumbs_
Butter Crumbs :
You guys need to understand they are working and having fun, no be everytime una go say people dey suffer because they are creating content at the place of work. If dem no sell, how will they get paid without their employer owing them
2025-07-22 09:21:46
443
asamid21
Mid😍 :
What is Lapo and Nepo no offense please
2025-07-22 11:57:45
4
believingtool
believingtool :
Ahh see my friend mama, mummy rahmoni and if she come house she go dey form strict for us 😂😂😂😂
2025-07-22 09:05:19
106
_mariamvgn
Mariamvgn :
Poor man don suffer 😂😂
2025-07-22 08:06:51
118
msderaaa
msderaaa :
Nothing wey LAPO baby never do, outwork una 😂😂
2025-07-22 20:12:21
66
saviourokas
Ababy✨🎀 :
Baby please don’t fall, we aren’t married yet🥹careful
2025-07-22 13:17:09
44
zirksmobile_hub
zirksmobile_hub :
Na amala all these ones dey turn o😂
2025-07-21 16:04:58
846
ij_aurora
Aurora💋 :
lapo baby just dey paddle imaginary canoe😔
2025-07-22 12:20:40
155
lamide_bb
𝐵𝒶𝓈𝒾𝓇𝒶𝓉🧚 :
Nothing wey nepo kid no go use lapo kids do 😞😩
2025-07-22 10:04:48
698
ofreethous
freethous💫 :
Nepo baby and lapo babies 😔
2025-07-21 23:19:10
540
dfw_demmyy
dfw_demmyy :
Eleganza in my state is not making money 😭😭😭
2025-07-22 10:10:12
2
t3xy_11
augustíne :
People papa and mama Dey back💔
2025-07-22 13:37:25
2
davidroddy1801
Davidroddy :
Mekunu no see life come 😭😭😭
2025-07-22 10:05:35
57
freshmhed
RM :
They no get choice sha
2025-07-22 08:37:14
49
ehimare_021
Ehïmærë📿🦅 :
😂😂... see wetin nepo baby dey do lapo babies... justice for lapo babies 😂😭
2025-07-21 23:24:03
152
motik44
Mo :
“Wetin una do for work today”
2025-07-22 17:49:37
28
slaywithdebbiesempire8
🌸DEBBIE’S EMPIRE 🌸 :
Their product is the best❤️🥺Make una dash me one chair/table
2025-07-21 15:16:09
184
ntyurfren
ntyurfren :
Na me Dey back omo I Dey go through a lot 😂😅🥀
2025-07-22 09:06:03
55
damilola_508
damilola🫥 :
The first girl naa abula spot she dey work before 😂
2025-07-22 19:36:14
61
amos.oretudafila
Amos ORETUDAFILA ARIKAKA DIJA :
ELEGANZA IS THE BEST, EVERLASTING AND DURABLE.ITS DURABILITY HAS NO RIVAL.
2025-07-21 15:30:55
52
amarannaaa
Mara🤬 :
For this life, get money oo😂😂😂😂
2025-07-22 09:14:32
32
To see more videos from user @eleganzaindustrialcity, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About