@shankclips01: 😂😂😂😂😂 #shankcomics #fyp

Shank_Clips
Shank_Clips
Open In TikTok:
Region: IT
Monday 21 July 2025 17:06:31 GMT
523145
55950
679
2923

Music

Download

Comments

idan_codm001
^IDAN^ :
I no know sey shanks sef dey drag😂
2025-07-21 23:43:27
169
natty_vibes2
Staytoxq♊️💀 :
Shank no sabi smoke 😂
2025-07-21 22:16:47
25
loiusrobert4
loiusrobert4 :
since shank start streaming in no come dey hide the smoking part
2025-07-21 19:57:35
263
dave.579
𝕯𝖆𝖛𝖊 :
Shank self don muzz see as he just Dey laugh 😂 😂
2025-07-21 19:34:12
911
tobex.interior
TOBEX INTERIOR :
Na the song Dey carry am go far.. the Cana con server as flight join😂
2025-07-21 18:40:21
1377
vick_thor23
Vickthor :
just dey waste smoke 😏
2025-07-21 20:47:57
5
emmybenz3
emmybenz3 :
E Dey shanks body gan, he just Dey use brain carry am ni😂
2025-07-22 21:34:15
3
vic_nwobi
VICTOR :
hey guys today is my birthday
2025-07-22 06:52:46
37
klvyn_b
Klvyn-b :
who noticed the one who said "we are stupidly rich" 🤣🤣
2025-07-21 23:33:53
15
yungmakaveli22
YUNG$M :
Na all of us Dey kpo …some una just dey hide am ni
2025-07-23 09:58:29
2
meizykhush
meizykhush :
Abeg wetin be name of that song playing?
2025-07-21 18:53:00
10
user4929753771371
Two per school :
so low-key shanks don dey turn smoker
2025-07-21 19:48:53
44
starzzy_frosh
@Starzzy_frosh🖕💔 :
Kante dey be like...abi make I buy burns and Pepsi nhi
2025-07-22 06:17:39
26
adedamolabtc1
Ade Damola BTC📊📈 :
That search bar lasan. Kante join black axe nbm keh😂😂💔
2025-07-22 21:50:22
2
harleyqueen931
Harley Quinn :
Shank is evil 😅😂
2025-07-22 21:47:58
2
godfreyokpotum
GODFREY📿GOT❤️‍🩹 PAID :
and I hold Cana for hand now
2025-07-22 06:55:06
6
remedy2z9
Remediee💡🧌 :
Derealization….Cana dey whine Shank
2025-07-22 21:53:51
1
danielolami22
D_1 :
Cana Dey bring joy eehn
2025-07-22 21:13:32
1
esthergolden5
E🦋S🦋T🦋H🦋E🦋R :
the feeling is good when you dey around people way understand ur feeling 🤣🥰
2025-07-23 08:15:44
2
spacce.daniel
Priceless Me🦅 :
Shank show Kante love that’s all he prays for bruu u gat this
2025-07-22 10:39:35
11
t.o.p.b.o.y
4PF T.O.P.B.O.Y🦅🪖💀 :
shank just dey drag e no dey inhale 😂newbee
2025-07-21 20:19:35
72
ayo..dgaf
ayo..dgaf :
I deh like this kind cruise settings 😹👍
2025-07-21 20:31:46
10
mdshowomo9ja
MDSHOWOMO9ja :
Cana… Cana go dey make you feel big on a broke level 😂😂
2025-07-22 15:12:26
17
bigandrew.45
bigandrew.45 :
Person Dey enjoy song una Dey talk another thing
2025-07-21 20:20:33
46
bablo__jnr
Bablo__jnr 🥇✅ :
This moment while taking Scottish with your guys 😂
2025-07-21 22:39:21
41
To see more videos from user @shankclips01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About