If you no Dey cheat what’s there to just hand over the phone jejely
2025-07-21 22:11:28
13
Healing ❤️🩹 :
But girl wey no buy me for one check am ?
2025-07-22 06:18:56
31
She’s petite 🤭 :
True definition of “Burst my Brain”😂😂
2025-07-21 23:19:47
623
Her❤️❤️ :
And the funniest part is person wey buy ham no talk that oo😂😂😭
2025-07-21 22:15:23
444
LiLien🦋 :
Even if na him buy am I still won’t let him.😏
2025-07-22 04:27:29
78
Dammy🥺❤️🩹 :
Jesus come oh boy wey no sub me Dey ask me why I Dey snub 😭😹😹
2025-07-23 11:25:07
24
Dinma baby 22 :
Even if say na you buy am I no go gree give you check 😌
2025-07-22 10:30:44
9
𝓙𝓮𝓭𝓲😍 :
This your steps just dey burst my brain 😭
2025-07-23 21:44:44
2
Idara❤️😌 :
Phone wey i use pure water money buy 😩😂
2025-07-22 09:08:40
70
azamama507 :
Just reply am with, if this relationship don tire u just let me know 😂
2025-07-22 09:23:47
164
BIG YG🌍🚶🏾 :
Eye go first turn am😂😂💔
2025-07-23 09:45:42
48
july 💙23rd 🎁 :
una no see my name😪😪
2025-07-23 14:47:17
6
່ :
Pour me wisdom guy😭
2025-07-21 21:15:13
106
golden rich🤒 :
Na once I remind am say nor be him buy am😂😭
2025-07-23 12:32:47
3
Esther⭐️🍒 :
No worry i don deck am slap for the eye 😹
2025-07-21 19:14:32
1573
This_user_Is_A_Baker🥹😩 :
Make una like my post nah🙏😔💔
2025-07-22 08:15:00
15
PELUMI🌴🧃 :
I like as girls de happy for CS🔥🔥😂
2025-07-21 20:18:29
7
༒𝒩ℴ𝓉𝒰𝓇𝒞ℯℯ༒✪ :
Person wey no buy me phone say make we share screen 😂,burst my brain😂
2025-07-21 23:09:26
52
PRECIOUS 🦋💫 :
Na me go unlock phone but na him go cry 😒
2025-07-21 20:35:34
14
Rejoice ❤️💅 :
I will hand the phone to him as long as nothing is there to hind whether Na him buy the phone or me nothing is wrong there, maybe he don still do what pass the phone self..... thanks
2025-07-23 10:18:01
1
Girl With No Job33>🍃🕊️ :
This one say why I no dey reply him message fast😭😂
2025-07-23 18:02:52
0
Dj sugar promotee🇺🇸🤍🧃🎧🍓 :
Who notice that God is Good
2025-07-22 13:56:07
34
Tamara_a💕 :
On light,you say wetin ??!
2025-07-21 23:05:51
91
NGcakesandSurprises😌 :
Una see say this boy no like long life and prosperity 😒🔪😂😂💔
2025-07-21 21:55:23
95
To see more videos from user @babysoran2, please go to the Tikwm
homepage.