@mkomedia4: #mkomedia4 #mkothecomedyman

MKOmedia
MKOmedia
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 22 July 2025 00:15:05 GMT
161130
30397
912
3442

Music

Download

Comments

zion___lion
ZION LION 🦁 :
See content wey salo one make us loose 😩
2025-07-22 15:37:28
855
michaeldino8
michaeldino8 :
LoL this guy really changed a lot about me GOD will really bless this guy
2025-07-23 11:50:17
122
olarkunleh
Ola Kun Le❤️🦅 :
dis nah wetin happen to me a year ago 😹 the werey dey gimme attention and I think say nah me she love not knowing say the werey get who dey OPUEH her low-key 😹😹
2025-07-30 03:07:17
0
juzzyfund
juzzyfund :
I will never be poor in my life 🥹🤲
2025-07-22 16:19:34
417
bloo_dshannky
OLUWAPELUMI🍀 :
Egbon I don learn a lot from ur content I don’t even care for them anymore 😭
2025-07-22 09:20:19
455
loverboi507
—-Łøvęr boi—🫶 :
Ayo have money but ola give attention 🥺😂
2025-07-22 20:41:52
122
_adebowale
◦•●◉✿🅰🅳🅴🅱🅾🆆🅰🅻🅴✿◉●•◦ :
Ọlọrun maje ka wa position ta ma fi ro wipe á ni Option🙏.
2025-07-27 00:10:15
2
abuautotech
Abu autotech😎😈🚘 :
As a guy you must not seek attention it must be given to you 💯💯💯
2025-07-24 19:10:44
6
bhadboymide_1
21🪖 :
God please 🙏 for the sake of your name I must make it
2025-07-29 06:20:22
0
rebamcentire0012
Reba :
lol I met one girl recently she dey tell me say na after one year before we have anything 😅 🤣 and me don give her money before she tell me oo me don withdrawal my case oo me self do say na after one year I give her money too 😁😂😂😏😏
2025-07-22 06:25:56
27
officialamdolarbaby
it'samdollarbaby😍 :
alaye fine security guid oo🤣🤣🤣 alumajiri dey find yu
2025-07-23 22:37:44
3
innovationsss
Techideas :
to be honest if you not financially stable i plead with you.run away from commited relationship it drains your energy.
2025-07-22 23:25:39
6
muheez_cbfw
muheez_cbfw :
He’s saying the truth I swear 😹
2025-07-22 13:05:00
59
deni_luxury0
Deni :
Nah God say make my mama and papa giude 😭, as I give girl belle nah my parents Dey carry am 😂
2025-07-22 18:29:54
40
eyanmayweather93
OLUWADAMILOLA💷💸 :
Menl,No woman is doing you any favor for staying with you when you don't have anything💯💯💯
2025-07-22 06:36:37
280
olanrewaju.76
🪫💔🥺 :
As a man try get money e get why🙂‍↕️
2025-07-29 06:53:50
1
bigxkore
BigXkore :
Papa let's us download this 😔 video
2025-07-29 10:03:10
0
joshkay_4
JOSHKAY :
The question is must we be in a relationship ??
2025-07-22 18:07:41
110
kodac_102
kodac102 :
omo this one reach o 😭😭😭😭. God I must make it. ajeh.
2025-07-29 08:54:43
0
ifemonie4
ifemonie :
The way my heart take strong like stone now girl way go win my heart go reach heaven come back still naaa 😎
2025-07-22 16:49:55
36
thayemoney
Thàyę Mø Nęy :
mko this art looks good on you ❤️💫
2025-07-22 21:02:19
17
hemjayosha001
HeMJaY OF KwaRa💈💇🏾‍♂️💈🎉💘 :
Imagine,Make your serious girl Dey tell you say this’s the right time for you to serious with your hustle and stop thinking about her ☹️🙈
2025-07-24 00:29:30
5
samlarry30
IMOLE 💡🥾🥾💛⛵️✨🏴‍☠️ :
Just imagining u no get money, u no come still cute 😩
2025-07-23 18:32:24
11
fatherabraham.001
FATHER ABRAHAM 🤴💎 :
Imagine becoming a billionaire at the age of your battery percentage🤣🤣🤣
2025-07-29 06:16:46
0
moshoodabiola107
Big🖤JUNE12 M_K_O 💎 :
Different experiences everyday 😂😂😂😂😂
2025-07-22 07:52:09
333
To see more videos from user @mkomedia4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About