@badboi_kidlay_: 😹😹

卂丂Ҝ ㄖ千 Ҝ|ᗪ ㄥ卂ㄚ 🏝️❤️🧸
卂丂Ҝ ㄖ千 Ҝ|ᗪ ㄥ卂ㄚ 🏝️❤️🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 22 July 2025 07:13:30 GMT
177623
34946
1167
4244

Music

Download

Comments

mhizbeauty6641
~y’all 🥹are💕Fake 😔~ :
I go shout oo 😒cuz I no bend yansh to get am .
2025-07-22 15:55:39
621
mini.celeb_
˚.🎀༘⋆ 🧸ྀི Mini_Celeß ˚.🎀༘⋆ :
Na yahoo make una think say xr no be money
2025-07-22 15:41:49
342
xn0.dan
 :
“I Dey use XR but I get 14 pro max money for my OPay” Burst my brain 😂💥
2025-07-22 10:22:07
169
d_r_e_x_y
🏝️🔥ÐřĘxŶ🏝️🔥 :
Watin I won shout before 😹💔
2025-07-22 08:46:08
590
pluto_xchange
PŁUTÕ 🌴🪐 :
Xr users and anger issues 😂💔
2025-07-23 22:37:27
15
mirabeltheklow
Second Sermon💐 :
Make I no shout Jesus kehh😭for phone way I buy 320k??😭😂😂
2025-07-23 21:12:55
11
yung_boifx
✝️🫧YUNG BØ!🎭✝️ :
We plenty wey mark push come TikTok Dey watch videos 😭😂💔
2025-07-23 07:14:20
30
josephaaaa0
Josepha🪸🥹💕 :
I dey use 7 plus but if e fall , I fit run temperature 😂😭
2025-07-22 16:14:06
20
olawazkid
Olamilekan Waris :
Na yahoo make una think say xr no be phone
2025-07-23 09:28:53
7
mamaspride81
slim babe :
Even if my android fall I go shout Jesus🙄😂
2025-07-22 11:24:08
100
_naza64
_NAZA📚💕 :
Omo the struggles 😭😹 XR users Dey face
2025-07-23 08:53:00
23
amibaby906
Amibaby🫢🤧❤️ :
I for shout your name before 😂💔
2025-07-22 11:18:37
98
kingomah25
♡OMAHꨄ :
Na 100k I buy am?😒😒
2025-07-22 09:58:25
151
slimpretty355
Slim😫❤️ :
Omoh 😪😂
2025-07-22 15:52:28
7
marlick_dee
SEX ADDICT🙂‍↕️🫂💕 :
Saved..mk I use ham pepper all those WhatsApp baddie😹
2025-07-22 21:14:10
3
evilsharon0
Evil Sharon🌺🦋🌹 :
make I no shout before 😂
2025-07-22 11:52:52
2
steve____65
𝔹𝕀𝔾 𝕊𝕋𝔼𝕍𝔼 🙂‍↔️🧃💚 :
Shout wow 😂💔
2025-07-22 11:51:14
5
milanojr234
🪵AKäñjĩ🧃🥷 :
Thank say my own nah 11 😭😭😭
2025-07-22 18:09:40
1
_wealth25
IDIA. KE. OSE. ꨄ. :
Yesssss JESUSSSSSSSSSSS😭😭😂
2025-07-23 08:32:17
1
bigbabydiamond31
💔😪😭🙏 :
Wetin I wan shout before 😂💔
2025-07-22 10:07:14
7
say_hey_to_fundz001
錢✞︎𝗘🅥︎𝕚𝕷•✮•𝕂𝗱𝗼𝘇✞︎金😈 :
me i shout lurcifer😂 😩
2025-07-22 09:40:57
15
.gracy_smiles
🤸‍♂️😋Ćâll_mè>>>Gracy🧞‍♀️💗 :
wetin e mean when person wey dey use itel repost abeg😭?
2025-07-22 19:39:32
7
preshgoldjnr
Beauty angel ❤️ :
Na ur name I wan shout before 😏
2025-07-24 16:48:40
2
zkk.aa
zkk.aa :
na ur name make i call😏😂
2025-07-23 18:18:11
3
toyin6722
Toyin🥺💙 :
So you dey tell me say 240k no be money 😂
2025-07-23 13:17:50
0
To see more videos from user @badboi_kidlay_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About