@onosfamily6: #immigration #sanspapier #flypシ #immigrationlawyer #belgium #francetiktok🇫🇷 #germany🇩🇪_tik_tok🍀🌹 #asylumseekers #holanda🇳🇱 #italy

Onosfamily6
Onosfamily6
Open In TikTok:
Region: FR
Tuesday 22 July 2025 09:00:44 GMT
33026
1008
151
484

Music

Download

Comments

lordmill3
god bless Africa :
e no go pass Benin boy
2025-07-23 08:43:48
11
hairvendorinitaly
Hair paradise :
And she open leg do 5?
2025-07-22 14:23:24
26
urhobolove1
@ESE FOR GRACE :
Good for her🥰🥰
2025-09-20 17:00:36
0
iluvu594
Bubu Ankara seller in France :
God Abeg o🤨🤨😭
2025-10-06 05:40:23
0
tiktokgodmother2
omosefe love :
were them dey see all this kind men marry
2025-07-22 11:35:30
17
nicoleprettytv
Bigmanwife :
why she go born 5 children for man when nor dey help her.
2025-07-22 12:41:41
42
mummytwinsn
mummy N twins :
hmmm only few people will understand 🙄
2025-07-22 16:13:52
1
adedigold9
WURAOLA🌟🌟 :
5 childrennnnnnnn hmmm it is well
2025-07-22 13:11:30
3
edogirlsonia
edogirlsonia :
Their matter don tire me
2025-07-22 09:38:37
4
blessed.beauty621
Blessed beauty :
My own when we dey date e dey cook clean house ooh but as I come start to dey born this man change totally e say e no like to do those things say na because I dey person wey dey pretend na make him dey do am🤣🤣🤣
2025-07-22 17:34:04
1
sundaymercy2
first daughter of El Rio 🌺🌺 :
God thank you for giving me best husband of my youth
2025-07-22 13:40:35
11
ezinwanne_emy
Ezinwanne Emy :
She still dey born for him, I no fit advice person wey dey in love
2025-07-23 03:18:51
4
joy.tony7
Mummy E&O :
Those are more the problem that we women face here in Europe when we talk they will say we want to be a single mother we want to divorce. That's why we are talking help us see.😏😏
2025-07-22 16:13:20
7
delicias4
delicias4 :
All this is our fault, we don’t love each other
2025-07-22 17:57:26
5
gwin.a
Gwin :
5 children 🤨🤨🤨
2025-07-22 09:44:06
5
angel_of_africa
Kwahu Hema❤️ :
They don turn France to children home 5 kids why hmmm
2025-07-22 13:33:09
1
goldenheart2453
golden heart :
i went tru same the headech will stop mine worry me for 2 weeks but the pain no be here i cry for 2 weeks day and night
2025-07-22 17:19:46
1
henry.spencer0
Henry SP :
He nor go better for that man 🥺🥺🥺
2025-07-22 18:13:31
1
womanking312
Rain :
Somebody say husband 🤣🤣🤣🤣🤣
2025-07-23 12:16:25
1
snowhite_julie
snowhite_julie :
that means she passes through this anytime she born!!? Ayah!!! sorry madam, I wish u a quick recovery!!.
2025-07-22 20:56:06
1
uchesharon5
Ogbuduwemwin one of france :
5 children na waooo
2025-07-22 10:38:30
1
onlyonepriscilla20
Only 🇹🇴one best baby.🇦🇽 :
Wahala Wahala 🤣
2025-07-22 11:09:27
1
sosotv9
SOSO TV :
Foundation of marriage matters a lot 💯
2025-07-22 18:17:39
1
mhiz.felice
Mummy D&DD :
temu husband hmmm
2025-07-22 18:44:59
1
camarmkhtqk
mariam :
A some men 😡😡
2025-07-22 13:57:10
1
To see more videos from user @onosfamily6, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About