@don.clint.yt: Justice for broke boys😂😂,sajaboj x broke boys#newchallenge #goviral #nigeriantiktok #gehgehmemes #goviral #brainjotter #peller #vdm #shank #trendingvideo #getontgeforupage #nigeriancomedy #richestmanindeltastate
DON CLINT YT
Region: NG
Tuesday 22 July 2025 12:06:11 GMT
Music
Download
Comments
MOST BLESS :
saidaboj where are you?
2025-07-23 03:37:13
320
prisca jane :
saidaboj today good oo..u know put words on their mouth today
2025-07-24 13:29:27
1
Temitope :
I Don fear say wetin we do😭
2025-07-22 19:30:59
12892
the black skinned gurrl🫅 :
imagine, it's not possible but just imagine if Saidaboj and GehGeh marry
the internet is gonna be on fire 😫😭
2025-07-22 22:11:06
375
jiggy_wrld7 :
Geh geh don make saida Boj get respect for broke men 💀 Geh geh is a king 🤴
2025-07-23 17:25:45
12
Kxxd🥷🏾 :
But sha she made me smile for once😂
2025-07-22 23:46:27
7786
Arikehuyo_Alfa👻💀 :
I don almost blame myself for sleeping late😹😹😂
2025-07-22 23:08:26
1056
Piston👽💗🧍🏽♀️ :
No dey traumatize my babe abeg😂💔
2025-07-22 23:16:33
2036
U.G💫 :
why you dey greet us? we no fit afford your greeting o😭😂
2025-07-23 07:46:04
1513
OCHE👑 :
I first reduce volume sharp make my babe no hear😂😂 cause she go look me 😂😂
2025-07-22 19:27:47
3358
𝓳𝓾𝓼𝓽 𝙈üℎā𝙢𝙢ё𝘥 🐐🇳🇬🦅 :
Fear don catch me 😂💔
2025-07-22 21:36:00
2854
ZUBBY Zoned Out 🥀 :
Me and my guys mind cut oooo😭😭😭😂
2025-07-22 23:50:17
1466
💝 :
Even me wey be girl don fear my heart just do gbim 😭😩
2025-07-22 22:54:29
651
Kenny Boller :
Wow first time she actually make me smile😂
2025-07-22 23:20:59
343
Kole🥶 :
I think sey I go chop another insult today 😂😂😂
2025-07-23 12:07:59
1707
Davy7 :
Fear Keh when I have Angel GehGeh
2025-07-22 22:19:40
761
Mummy smile ❤️🥹🌹🌻🥀🌓🌹❤️ :
4:31 who Dey with me 😂
2025-07-23 03:32:06
63
Evi Best :
If you are seeing this on Wednesday morning let be friends 😎
2025-07-23 07:24:54
103
𝐅𝐫𝐞𝐞𝐃𝐨𝐦_𝐎𝐓𝐏 :
She just fine for my eyes now 😫💕😂my Shayla😂
2025-07-23 17:28:13
219
łöñëłÿ :
Omo water don comot for my eye already 😔😭
2025-07-23 08:28:27
164
S Boi :
Thank God she no abuse us today 😂😂
2025-07-23 12:24:59
112
LIONEL🍃 :
My mind actually cut😭😹🤌😹😹😹😹💔💔
2025-07-22 23:12:47
124
🍭YES_AM_IFE🕷️🧃 :
I lost my brother 🥺🪦🕊️💔😭
2025-07-23 07:52:50
148
Olawestern001 :
My mind don dey up before cause we no dey rest for this app again 😹😹
2025-07-22 15:09:36
160
✝️🫧YUNG BØ!🎭✝️ :
We plenty wey mark push come TikTok Dey watch videos 😭😂💔
2025-07-23 07:19:56
143
To see more videos from user @don.clint.yt, please go to the Tikwm
homepage.