@lyrics_bionation: Very Dark Man (VDM)-Ole (Unreleased) #vdm #verydarkman #lyrics_bionation #afrobeats #naijatiktok #lyricsvideo #trending @verydarkman_tiktok
I swear vdm you no geh sense at all 🥲and you go Dey find justice for person 🥲you’re not matured at all 😢Shey no be Wetin portable use to do wey everybody Dey correct him be this 🥲you loose your steeze and composure 🥲mumu in fact imma unfollow you rn 😢you wey be say you be my mentor before 🥲you Dey follow portable exchange words 🥲😰😢you really fucked up 😢
2025-07-23 05:18:02
88
Kefas Brand :
This fight go long ooo😂😂😂
2025-07-22 23:59:09
5754
Ndi.pat :
is time to stop please vdm just forgive him please 🙏
2025-07-27 21:18:28
1
shafzenwal 01 :
Make portable and vdm do boxing na😂😂
2025-07-22 23:14:03
1753
Askof_Berry❌ :
Gather here if u just see Abati own😂
2025-07-23 02:14:22
545
ALOBA06 :
He no go better for VDM and family and all his fans all 😏
2025-07-22 23:54:47
103
CRAZY KID 💜🔥✊ :
Portable Dey studio right now 😂😂 he no fit sleep tonight 😹
2025-07-22 22:26:55
3406
PßBÀÇK🥶 :
Who notice VDM no get sense ?😂😂
2025-07-23 16:51:45
31
Emperor :
VDM pass this thing let’s be honest
2025-07-23 00:45:58
180
black-joe :
VDM na product of fella😂😂😂
2025-07-23 05:35:34
74
HUSH MONEY :
now it show u didn't ave any brain vdm
2025-07-22 22:00:05
537
Don :
WHO NOTICED THAT YORUBAS ARE NOT LIKING VDM FOR THIS HIS SONG? SHOWING YOU HOW TRIBALISTIC THEY ARE
2025-07-23 05:34:35
125
Herrick_Cash Nation :
From today God has turn his back to u see what will happen mumu boy
2025-07-23 02:38:54
11
Muhammed Yahaya :
na today I know say vdm no mature at all
2025-07-23 09:03:04
10
Awwal Ahmad :
You mature pass weting u dey do
this immaturity
2025-07-22 22:54:19
57
Polmiwest💤 :
See hit song wey Davido de find 😂
2025-07-22 22:38:19
289
GAME BOY :
Vdm we don’t no that you are stupid like this
2025-07-23 06:15:03
7
victory Andrew :
Portable replying vdm
2025-07-23 09:43:08
237
ABAYOMI :
VDM wan use Portable enter music 🎶 😂😂😂
2025-07-23 05:43:44
171
ifemide :
and today is just Wednesday..what a long week ahead...make God provide money for data
2025-07-23 00:07:35
122
🦍BIG_KASHY👑💛 :
This week go reallly long oo😂😂
2025-07-22 20:48:09
2851
Virgin boy wey fear sex😌 :
I like this vdm before but he’s annoying nowadays fr
2025-07-23 06:45:21
7
Ølå Mí Dę :
This song Dey sweet me for body 😂🔥
2025-07-22 22:19:03
326
OMOLADE GOLD :
Even me self shock 😁 potable don’t see this coming 😂
2025-07-23 20:00:43
222
Ms_Opeyemi22 :
Make Una no worry 😂portable go enter studio tomorrow 😌😏time don go today 😂😂😂😂
2025-07-22 22:12:09
24
To see more videos from user @lyrics_bionation, please go to the Tikwm
homepage.