@yankirichie0:

🪙уαηкι 🇺🇸 яι¢нιє🥀⚡️
🪙уαηкι 🇺🇸 яι¢нιє🥀⚡️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 23 July 2025 16:30:05 GMT
87176
20346
234
1216

Music

Download

Comments

lonan_6
ŁÕÑÃÑ👽🦅❤️ :
I waka with my guy go eatery last week I buy food give am base on say him no guide I still give am additional 20k, yesterday morning, person knock for my door as I comot outside, na him, he say he wan show me something outside, as we comot , him show me GLK white color wey him buy base on wetin I been do for am he credit me 2m, when the say what you do for someone will come back to you ajeh, congrats to him I believe we go follow tear our own (AMEN)
2025-07-25 12:34:49
28
moneyrespect21
Møñëy rêspëçt ☠️💀 :
God wey do am before go do am again 🤲💯🎉🙏
2025-07-24 20:02:51
44
ikoyiika0
ikoyi :
I too love you
2025-07-31 22:49:03
0
tobiloba10107
Ola 🥷 :
Money no need noise na why bank app no Dey post ads
2025-07-25 06:37:58
18
lahcruiz9
CRUZ🍁 :
Yanki Richie guaid pass smart bm 🤞
2025-07-24 23:05:22
3
splendorlowkey1
DON'T LOVE 🕊🌴 :
Yanki u dey always gimme joy 🥺
2025-07-23 19:18:56
28
stephanlejason
DFW_VICTOR 🤠. :
Good morning 🌄 my boss
2025-07-23 16:39:28
30
sammy_of_lagoz
Peller_Real_Blood 🌴❤️😩 :
After God nah money
2025-07-24 10:30:59
5
bigalert0
just one and only BIG ALERT :
I too love ❤️you
2025-07-25 15:45:42
0
puweshjr
☃️pu_wesh❄️ :
Who need celeb updates and format
2025-07-24 14:10:04
1
yomex3
𝔸𝕊𝕂 𝔽𝕆ℝ 𝕐𝕆𝕄𝔼𝕏 🌴💭 :
Nh why dem no dey play music for bank!💀
2025-07-24 22:49:05
3
olobarick5
olobarick5 :
Always gimme joy mabro
2025-07-24 09:12:06
5
bigkhalid43
bigkhalid43 :
I swear
2025-07-24 08:00:03
5
user6716124636181
cruz :
Ajeh
2025-07-24 06:14:25
3
celeb843
🌴Kêlly BTç🇺🇲🇧🇷 :
100 💯 for you❤️🎉
2025-07-24 08:08:26
4
shafiubuhari13
Shafiu 🚀⚡ :
Na who buy last buy latest 💯🚀
2025-07-23 18:02:08
3
chisom_99
꧁༺G̸O̸L̸D̸ O̸F̸ T̸I̸K̸T̸O̸K̸༻꧂ :
Fr
2025-07-24 06:57:44
4
abujaloud00
Àbüjä lôūd :
na so bro you and smart bm
2025-07-23 23:00:59
4
highestcurrency4
highest currency💲 :
I love you my bro
2025-07-23 19:20:14
4
jeffmarkisha
Markisha Jeff :
Insha'Allah 🌙
2025-07-23 16:32:56
6
chidiebere244
奇迪貝雷 :
I believe
2025-07-23 21:59:23
3
lacocoboy
lacoco boy :
I day follow you oo no be say I no day follow but some king talk I no like
2025-07-28 22:23:57
1
olaoluwaayomide62
Olaoluwa Ayomide :
aje sehh God go do am again believe in your self
2025-07-23 19:51:24
5
official_noble80
Believer boi🕊️✨ :
Money no need noise nah why bank no Dey play music 🎶
2025-07-25 19:58:34
2
youngus44
🗯Young CEO💎 :
I swear my bro 💖🤔🤔
2025-07-24 07:58:40
3
To see more videos from user @yankirichie0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About