EFCC need to check this UPSS SCHOOL
Azin the school is giving me 😳😳😳
2025-07-26 15:52:31
90
Sylve🌟 :
Our own time na to dey wear white and black up and down dey dance he lives in me 😳😂
2025-07-26 06:29:33
1072
💰Uttermost_Precious💵 :
UPSS for Benin nor dey carry last oooh e just b like say man secondary school no fun oooh
2025-07-26 05:43:27
23
Simdi 🩵🩵 :
when did we start calling graduation prom sef 😭😂
2025-07-25 22:31:12
1111
O R E O L U W A🎀💞 :
e Kon be like say Na fake secondary graduation we do 😂😂😂
2025-07-31 23:57:56
1
🌷V🌼ï🌻ç🌹K🪷Y :
nah keke drop me on my graduation day 🥺🥺
2025-07-26 13:20:26
502
OfficialRene :
Upss😫❤️na on Thursday own i dy wait 😭😂
2025-07-27 14:15:55
5
JAY PEE🖤💫 :
They are not 13 ,14,15 o they are 16 ,17,18 🤧😊
2025-07-26 01:29:20
505
Zoey :
UPSs has been doing prom since the school started.
2025-07-27 21:41:12
3
Fabulous :
Why is the search topic igbinedion school??? This is CANP!!! The primary Sch of UPSS in Benin City, Edo State!!! Plus they’ve always been like this for yearssss. It’s only just making it to the media now.
2025-07-26 14:37:07
2
𝒚'𝒂𝒍𝒍 𝒂𝒓𝒆 𝒇𝒂𝒌𝒆🤦♀️ :
this public school wey i go sef don dey vex me 😅
2025-07-25 22:31:50
1158
Baee 🥹💓🏳️🌈! :
Na to hustle oooo… Make my children enjoy wetin I no enjoy 😌
2025-07-26 06:34:08
2387
YOMA :
if you attended upss let's chill here we too get voltage⚡️⚡️⚡️
2025-07-26 23:05:33
2
Francis Xavier🫠 :
E come be like say me I no go school 💔
2025-07-25 20:59:38
157
Ehi_Tory :
Upss with doings 😍😍
2025-07-26 03:30:20
7
😎 :
I like as dem no do am for my own time shey I go con carry bike go school 😂
2025-07-26 09:15:39
45
✌️💜 :
During our own time na choreography with white socks and glove like mad person 😂💔
2025-07-26 15:27:35
154
IFUNANYA 🦋🦋 :
During my graduation I trek from house to school 😂😂😂
2025-07-27 18:21:32
30
Goodness :
Abeg watin be the meaning of PROM 🤔
2025-07-26 03:19:44
16
Okere 🤪🙈✨ :
13 keh 😂😂...
ss3s are 16 or 17
2025-07-25 13:35:40
96
Call<>me ~ Ak🇱🇷 :
Na trek I trek go my graduation o😂
2025-07-28 11:06:03
19
To see more videos from user @its_owaney, please go to the Tikwm
homepage.