@i_am_main_man: Help me tell my mom😩

Mãîñ Mãñ
Mãîñ Mãñ
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 July 2025 12:58:11 GMT
166364
15992
119
1219

Music

Download

Comments

adekolaishola1
🀄️🔞 :
Bro we plenty for site today 😢pls no come tomorrow pls 😭
2025-07-27 22:48:43
82
ajoke____2
ajoke____2 :
Why do you always like running 😂
2025-07-27 23:03:47
14
ilarisam65
BOLAJI :
I reach site today them use another person replace me 😩💔
2025-07-29 17:23:30
0
anonymousforlifez
LOYALTY🕊️🕊️🎥 :
Odi irole
2025-07-29 04:55:48
0
khay2raw
kay2raw :
Shout out to us that went through this and god still elevate us thank god
2025-07-28 12:30:20
17
belloolateju
teejay-stoner 🔥😎🇧🇪🇧🇪 :
Omo I remember back then. Thank God for everything 🙏
2025-07-29 09:16:50
0
_omolade230
🧕KAOTHAR🫂🌸🤍~ :
Abeg u no need wey go help you fetch water😭😔
2025-07-29 09:17:27
0
larteefatolaleye
TEEFAH STITCHES 🪡❤️🧵🧷🩱✂️ :
Guys I never use iPhone for my life 😩😩😩😩😩
2025-07-29 09:22:05
0
biggest_id01
biggest_id01 :
So na this guy 😩 you don trend gan ooo 😂😂
2025-07-29 07:43:14
1
ericscopar
jrericscopar👑 :
na so so bricklayer I dey see 4 my fyp abeg go another labour wrk na 😂😂 u are doing good 4 real 💯❤️
2025-07-28 10:27:01
1
popsonk__04
popsonk__04 :
I dy site since morning I no see you nah your money no go complete oo😂😂
2025-07-27 22:09:35
2
coolface34
cool face :
Aje dis guy dey gimme joy 🤩
2025-07-26 21:23:23
50
jonathan_stanbailey
jonathan_stanbailey :
Egbon e need labourer kan si kin join yin
2025-07-28 06:41:11
0
mallamnurudeen1
Allahu~Nurr💙🤍💙 :
I follow bcz of this 😁 may almighty Allah bless all hustles guy 🥲🤲
2025-07-28 07:01:13
0
oyinnartworld
Oyinn Art🖼️World(Print Brand) :
God please 🤲
2025-07-29 11:58:11
0
scottrf1908
scott :
WhatsApp status straight
2025-07-29 08:59:59
0
tylerhills003
tylerhills003 :
I just dey remember those days 😂 e no easy at all
2025-07-27 12:56:39
11
ola_fashion_fusion
ola_fashion_fusion :
Glory be to God 🥰 labour wey I dey do around 2008 when we dey collect 600 naira
2025-07-28 11:23:14
0
shegzyv
Shegzy-V :
Keep it up 👍
2025-07-26 08:47:01
1
ire_ni_moyan69
丨尺乇💕🦦 :
I need a boyfriend
2025-07-28 11:07:20
0
ag_visuals1
AG visuals📸✨ :
God bless ur hustle ❤😂
2025-07-27 20:13:36
3
oluwapelumiezekie
Öluwá Pëlumî✌️ :
we go meet again in the evening 😂😂😂😂😂🤣
2025-07-26 22:07:36
2
victorsamuel322
Ask of Sammy btc 💯 :
you dey always late for site 😅
2025-07-28 08:37:21
1
olasunkanmi696
olasunkanmi696 :
Why be say na only your video I dey see every time 😏 You don spoil me 😂💔 oya dey carry me dey go work 😎
2025-07-28 11:34:22
1
wealthturns1
𝙏𝙄𝙈 𝙕𝙔 🦁 :
Shey na only bricklayer dey save humanity nowadays, seems like una dey try spoil the tanso them dey give you 😂😂😂🔥🔥🔥
2025-07-28 06:52:28
1
To see more videos from user @i_am_main_man, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About