@kingofmemestv1: VDM VS Portable Omo make we no lie the song sweet abi na only dey hear ham@VDM New song #nigeriantiktok🇳🇬 #kingofmemes #vdm #portable #instablog9ja

🤴KING OF MEMES
🤴KING OF MEMES
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 July 2025 14:30:35 GMT
563036
51633
2122
5180

Music

Download

Comments

brainery3
Brainery :
Na only Nigeria fit mk God laugh anytime he's angry.He will be like;Angel Michael abeg on the television for me. Put am for Nigeria channel for me I wan laugh 😂 If I made u laugh pls drop a heart ❤️
2025-07-24 20:08:13
149
maslina764
Maslina :
if you love VDM say zeeeee😂😂😂😂🥰🥰🥰
2025-07-24 19:00:53
736
wessco_gaming
WESSCO Gaming 🎮🇳🇬🇺🇸 :
Small play VDM take am personal 😂
2025-07-25 03:47:32
0
adebayor__ted
🧸TEDY🐻 :
After this generation God go miss our set 😂😂😂😂
2025-07-24 16:51:04
1925
unique_ofem
Nana🌸 :
All of us go see 2026 😂
2025-07-24 18:04:23
591
omoiyaadini
OMOIYAADINI :
Vdm no get level again
2025-07-24 18:40:16
220
itz.mcjoepapa1031
It’z McJOEpapa1031 :
Abeg make una end this fight for boxing ring ooo😁😁
2025-07-24 19:49:11
37
ehifit
Ehima Otabor :
make dem put VDM and portable inside ring
2025-07-24 19:19:03
22
xxxmusic.records
Xxxmusic Records :
this is becoming interesting 😂😂
2025-07-25 04:18:55
0
kuban.moni5
Kuban_moni💰🐍 :
Nigeria 🇳🇬 too sweet just get sub😂😂
2025-07-24 17:07:28
23
user802237238051
It can only get better 🫶 :
VDM don dey prepared for portable since
2025-07-24 16:31:05
583
adesuwamorgan
Excesslove💦👅 :
My yansh dey my story
2025-07-24 18:40:48
9
ben11202
I am Root :
Nigeria is a sweet country,
2025-07-24 16:23:43
1390
michealdavid2649
michealdavid2649 :
Nah today I know vdm no get sense what’s meaning of all this
2025-07-24 18:35:16
49
anchor_point_001
D man :
He's being paid wat he usually does to others 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-07-25 00:11:18
1
ufedo975
Cilla💗🤗❤️🥰 :
Wahala wey Dey this country be like temple run😂😂😂… na because of Nigeria rapture never take place 😂 God go too miss us😂
2025-07-24 22:03:25
8
enitan431
ENI-TAN ❣️💖💋 :
portable or 2k
2025-07-24 19:14:41
6
chibueze483
Suplex sports :
this reason why I chose to buy data instead of land
2025-07-24 22:13:46
11
wr.ld8
Wr Ld :
Bro no try music again abeg
2025-07-25 06:44:43
1
olas.aluminium
OLA'S ALUMINIUM :
Portable don jam who pass am
2025-07-24 17:53:26
705
tunmise.com
TUNMISE 👋 :
omo make very dark man calm down for portable o 😂😂
2025-07-24 23:02:06
1
ibukunoluwa382
ÁKÀNNÍ🥷🪐☄️ :
Welcome to the comments section,tea or coffee?😹💔
2025-07-24 19:03:14
14
favy.gold49
Egwu favor ❤️🌺 :
Biko Watin happen between zazu and vdm
2025-07-24 22:52:51
1
bennybash01
Shaikyum-Iter Benny :
Did i just hear him say Tswar wou 😂😂😂
2025-07-24 17:23:32
2
fejajiyan
FEJAJIYAN 001🇳🇬 :
do vdm know he can be sue for copyright... deji is a lawyer and he know why he sey warn u
2025-07-24 19:05:26
10
To see more videos from user @kingofmemestv1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About