You wey scatter tattoo for body no be ogbenje de worry you
2025-07-26 17:07:19
349
⚖️♏️ :
My type. Man wey no Dey fear or feel threatened by ogbanje 😭😩😂
2025-07-26 09:03:29
7
Blac* Loner 🫥 :
I need a girlfriend dats ogbanje
2025-07-27 18:12:13
0
HENRY DAVID_ :
If u date orbanje girl and u really serous with her Omor things go just Dey move smoothly
2025-07-25 11:39:52
234
Bad person 🖤🔞 :
Spiritual husband just Dey look you Dey laugh 😅😅
2025-07-25 08:24:16
449
ERIC😌🦅 :
U go sabi tie backi gan 🥹😂
2025-07-24 22:23:23
1348
slimshady :
i beg wetin be ogbanje?
2025-07-26 20:41:07
1
OFC(MUBY) :
egbon no be baki you dey roll na
2025-07-26 12:44:26
2
Chisomebi sommie :
The body art is fire 🔥 😩
2025-07-25 00:56:19
480
Anikeszn💎 :
This is how I like to eat my pancakes too ☺️
2025-07-27 13:46:40
1
BBM❤️🩹🎼🎤🎧 :
Guys I've missed my period 💔🥺🥺🥺💔💔💔😭😭😭💔💔💔
2025-07-26 07:35:16
2
black_lotus :
My boyfriend slapped me 😢
2025-07-25 20:34:26
9
Ocean :
You con open tongue 👅 like this you suck before
2025-07-25 07:37:23
68
wiz blaze :
nah water girls dey sweet pass 😂💔
2025-07-25 14:14:39
47
CELEB BEAST💥 :
who need celebrity update and format??
2025-07-27 12:42:38
1
LONER 🥀🥹 :
No chop am na ur younger siblings 😭
2025-07-27 05:06:03
3
Azeez bola :
In case you come across this comment in the year 2085 and above, I made this comment on Thursday 25-07-2025 by 4:58pm at Warri delta state Nigeria, when a bag of rice was ₦75,000 and petrol ₦930 per litre and AHMED TINUBU is our president, Shetima the vice president
2025-07-25 15:57:09
36
big_fire001 :
They sabi fck 🤣🤣🤣
2025-07-25 08:23:18
21
bambilove🧜🏼♀️💕 :
Spirit husband go disturb craze
2025-07-25 14:38:54
11
Grace 💯💯 :
I just buy land today 🙏
2025-07-27 12:36:10
2
Murphy_OTF :
Una go just dey let Nigeria yeye tattoo artist they spoil una body 🤦♂️
2025-07-27 17:13:26
2
Joan :
I just graduated guys
2025-07-27 14:11:34
1
APATHETIC LIGHTSKIN😒🎀 :
I yus dey see a lot for this comment section
2025-07-27 16:36:42
2
oshanla_blacko :
#Arankami I Dey ontop one like this……😅
2025-07-26 22:53:26
1
naira :
if no be obanje I no dey date or marry
2025-07-26 11:39:35
0
To see more videos from user @vibed_9, please go to the Tikwm
homepage.