@..faisal._: I hate snoring so much ….i don’t think i can cope with this😂😂😂😂#snoring #talkingstage #pov #povs #povstories #fyp #fypシ #relatable #trending
Anybody that sleeps like this, is really deeply asleep. And for a girl to sleep this deeply, she trust you. But no, you Dey Shane her for something she no fit control. Everyone snores sha. Na who dem catch be thief.
2025-07-25 19:47:47
333
officialtrovel :
Dami un grrrr 😭😭😭😭😭😭
2025-07-25 13:57:28
771
ELEANOR 🍭❤️ :
If no be comments i for no even know wetin sup as my friend wey come spend the weekend with me Dey snore her own😫😫😫
2025-07-26 04:40:31
0
dw0rldwide :
Let me make a correction my darlings and kings.. when sleeping, face your head to the left or right… don’t sleep facing up. I repeat don’t sleep facing up… you’ll definitely snore.. always Sleep facing to the left or right.. thank you
2025-07-25 19:05:05
18
Berry_kitchen🧑🍳 :
Guys I’m the babe what we do overnight makes me snore 😂help me beg him
2025-07-26 02:24:28
1
OLA🎀🍒 :
But why lady go Dey snore like this😭😂😂
2025-07-25 14:58:54
58
Favour :
Cynthia Ofori go home
Go Go Go
2025-07-25 19:04:05
353
Miss Eko of the good life🌸💖 :
That snoring part sef nobi my problem,talking stage dey do sleep overs??😳 Plenty things dey way I no know for this country
2025-07-26 01:03:43
1
Ajoke❤️💖💕 :
Wahala no regards inside person house☹️
2025-07-26 01:06:24
0
Capricorn♑ :
me wey con dey laugh for my sleep nko 😂
2025-07-25 22:00:19
6
Mayowa ☮️ :
Atleast you know she’s breathing 😂😂
2025-07-25 19:53:28
18
Harbhike🦋🥰❤️ :
Shebi I don beg you bby 😩😂
2025-07-24 23:43:03
32
cassy579 :
Na why I no dey like sleep for man house be this,me wey my eyes go dey open if I dey sleep, make de man no ask whether I be witch 🤣🤣🤣
2025-07-25 15:47:29
4
Sunshine@e :
I can break up with someone because of this
2025-07-25 21:50:32
3
𝕾𝖜𝖊𝖊𝖙 𝖌𝖚𝖗𝖑𝖑𝖑𝖑😍🤎 :
Do u know that some people snore bcos of stress???probably a night (few hours)
2025-07-25 13:13:00
72
Ella -baby :
But why a girl go Dey snore
2025-07-25 21:17:23
2
ju_lie5 :
So make I no snore again 😂😂😂😪
2025-07-25 17:04:56
17
chichi✝️🤍💐♉️ :
Cynthia ofore 😹😹
2025-07-25 13:44:52
8
Adun🍬 :
She’s healthy tho
2025-07-25 15:41:21
96
𝒢𝒷ℯ𝓂𝒾𝓈ℴ𝓁𝒶ꨄ✨ :
You suppose dey happy at least you go know say she never die😂😁😎
2025-07-25 17:06:12
5
Niffy🥷❤️ :
Cynthia Ofori 😂
2025-07-25 20:56:21
16
Loner🥀 :
there's nothing actually wrong with this tho🙂
2025-07-25 22:55:00
4
FEMININE CARE/BORIC IN IKORODU :
How do you all sleep comfortably in man’s house? 😹 If he move hand i go open eye😹
2025-07-25 17:42:47
532
Lamba :
Cynthia okoye go home 😂
2025-07-25 13:57:59
12
zubbie :
and I begged you not to post it o😞😒
2025-07-25 17:33:32
9
To see more videos from user @..faisal._, please go to the Tikwm
homepage.