E sweet to talk until I see my family on oriyomi Hamzat program 😭🤣🤣🤣🤣 Oriyomi: Tale so pe enwa? Omo Odun melo ni?😭🤣🤣🤣
2025-07-25 12:16:03
1117
TRIPLE A COLLECTION🌺🩱 :
not only first child oo
even last born now 😭😭😭
2025-07-25 13:15:33
72
Grandeurbakesshop💜💜💜 :
I go soon run no worry
2025-07-28 21:58:13
0
Maryann :
My mama fit die if i block everybody 😩
2025-07-25 22:21:37
119
Wickedtifeh_ :
I no Dey block anybody . I Dey always clear them. If I go press money, I go press am. If I no go press, I no go press. Every member of my family knows this abt me already. I cannot carry responsibility that is not mine. I am just starting my life. My siblings should call our parents.
2025-07-25 12:01:58
231
Wuraola_sulaimon :
God bless all first daughter wey dey hustle hard to make family happy
2025-07-25 21:16:12
16
꧁OMOGBOLAHAN🌎❤️🤍🧿🛐 ꧁ :
What of me wey them still dey feed at home 😂😂😂😂
2025-07-26 02:37:14
13
🔗Favouritegirl💝🔗 :
I don run for 5yrs now nd still counting
2025-07-25 11:06:58
27
@MY G :
You get the point now
2025-07-26 08:33:54
1
omowunmi 💕💕 :
haaa this is me 🙆 especially when you are not in naija am a victim my sister (won ti fe yin mi lori
2025-07-25 16:08:10
1
Quality fabrics in Osogbo :
true talk 🤣let me send it to my sister 😆🤣 but I trust her she can't do it ni🥰🥰🥰❤️❤️
2025-07-28 04:50:29
1
ciscasscentsations :
I still have plans for this even if na just 3 days make I just off my phone 😂💔
2025-07-26 07:41:38
2
Co.Douglas :
No be i run leave them , i totally disowned them all , 11 yrs now n still counting…some go Don dey think say ah don die …I’m happy being alone by myself
2025-07-26 22:24:49
2
Folakemi :
I need dis 😂😂😂
2025-07-26 21:10:34
0
Ireayo :
Haaa my mama fit die 😫. Omo I no fit
2025-07-25 15:59:41
37
🥀 :
second born self don dey craze small small😂 depression ti fe pa everybody 😂
2025-07-26 23:12:16
10
TOHEEBAH 🤍✨ :
Omo I which i really can ooo 😭🤣🤣
2025-07-27 06:51:53
0
Hair vendor/stylist in osogbo :
Guys I gave birth today 🤲😫
2025-07-25 10:32:25
82
@tripleA jewelry’s&more 🥰🛍✅ :
Everyone go rush come my house nii😫🤣🤣
2025-07-25 22:14:25
1
Da_crownprince❤👑💎🇧🇪🇧🇪 :
My brother did this to us, he even blocked his wife join and traveled, but kept sending money to her Aza for 2 months 😂😂😂, Man said he needed peace of mind.. that Egbon nah ogba😅
2025-07-26 03:03:52
13
Pizzy_Elegant Strands :
Be like say nah wetin I go do be that coz kilode 🥺
2025-07-25 10:26:09
14
Beauty crown :
Na me be this 😴,I’m the second but always acting like oloriebi ebi 😴
2025-07-25 16:10:20
6
Alhaja_Gbagi :
E sweet to be last born 🥰😂
2025-07-25 21:36:44
3
alarape_2020 :
I wish 😭💔
2025-07-27 17:26:08
0
Lek lavish☠️ :
He Dey easy to talk but woh I no even know wetin I wan talk there 💔😔
2025-07-26 07:55:23
1
To see more videos from user @lathiefheart, please go to the Tikwm
homepage.