@official_djsmallgee: If e reach your turn no chop am😂🤭💔#djsmallgee #trendingvideo #ilorintiktoker

Abdul of Lagos✈️
Abdul of Lagos✈️
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 July 2025 12:12:33 GMT
39717
5792
357
640

Music

Download

Comments

jaymorgan410
🔱ZENKI 🔱 :
E reach ur turn ur mama join you chop an 😂😂
2025-07-26 06:52:25
565
berrily2
BiBi😍 :
All this guys una life don spoil"Tommarrow nah girls una go dey call Ashawo bt una worst pass my gender, God forbid😒
2025-07-26 21:28:53
10
daetdave
Dave🧷🖤 :
No be me repost 😂🥴
2025-07-27 21:55:28
0
__olasignatures
AUGUST 2 🎂🎉❤️ :
person wey dey spend for me on a steady 😂🤣
2025-07-26 06:02:44
31
mallam_zedd_
MALLAM ZEDD 🍉👳‍♂️ :
Silent repost 😂
2025-07-26 07:59:27
27
ajide_shuga
Ajide_shuga❤️ :
Remain for me 😭😭🤲😂
2025-07-26 11:19:08
139
itzbrendy6
Brendy 🦋🫦❤️ :
Ahhh nah Gabriels Dey this cs o 😂😂😂
2025-07-26 17:49:52
9
0cheke
0cheke :
Reposting because your mum is pretty ☺️
2025-07-27 10:07:34
4
alibaba_ysf
Whatsyakin :
Silent repost 🌚
2025-07-27 21:02:50
0
darlingboy71
Darlington👑 :
Even mama sef join chop am😩😩😩😩
2025-07-26 07:57:10
74
ademolugeorge
❤️🫶🏽 :
After all aye seru e nawww 😭😂😂
2025-07-26 00:10:35
13
real_nasbas
FOLAWIYO_IN_NIGERIAN 🇳🇬♥️ :
Persom wet get Tesla...If e reach una turn make you pour am away😹
2025-07-25 12:20:46
92
preciousdan91
💕🙂‍↔️🙂‍↔️🙂‍↔️🙂‍↔️💕 :
Ageges just full dis comment section 😂
2025-07-26 09:58:33
82
successful.dadi
Educated thug 💀❤️👑🪐 :
Omo una don plenty for this Nigeria ooooh Jesus 😳😳😳😳
2025-07-27 09:04:51
6
dee18064
Ďiviñẽ Ðëë ✝️ :
Mama no know sey na fellow guyy u dey chop so ?? 😂
2025-07-26 19:01:18
93
dhannyflex
Dhannyflex☺️💕 :
Na only me neva chop🥺😭💔
2025-07-26 18:02:35
7
andrewexcel
HEISEXCEL💫💌 :
So as u dey chop me alone u no happy why mom join you 😂
2025-07-27 06:22:08
0
dami_love165
Dami love🥹🥹🌚🌚 :
Na my babe guy's 😔
2025-07-27 00:07:34
0
thisboyralph
RALPH💫 :
chop am belle full😭😂
2025-07-26 02:51:16
43
tifeboy19
❌TIFE FOR REASON ❌ :
I go chop am no for 😂😹
2025-07-25 23:16:00
5
ola__elevate980
OLA__ELEVATE❤️ :
Person wey dey SA😭😂
2025-07-25 23:53:29
23
joelsavana1
Ridwan💀☘️🌴 :
Your mama help you chop am join😂😂
2025-07-26 13:35:39
9
ayothegingerhead
GINGERHEADBOY👨🏾‍🦰🥷🏾 :
Abeg share hin contact come 😩🥹
2025-07-26 10:00:52
1
bitcoinmachineofthesouth
ʙɪᴛᴄᴏɪɴ ᴍᴀᴄʜɪɴᴇ ᴏꜰ ᴛʜᴇ ꜱᴏᴜᴛʜ💰 :
THIS IS NOT A JOKE 💔
2025-07-26 19:30:41
0
dedayoszn
dedayoszn🌸✨ :
food wey you suppose chop fast fast?😭
2025-07-26 17:01:44
4
To see more videos from user @official_djsmallgee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About