@imverylazy___: #nigeriantiktok🇳🇬 #tiktoknigeria🇳🇬 #viral #foryou #bigbrothernaijaseason10 #contentcreation #bbnaija

imverylazy
imverylazy
Open In TikTok:
Region: GB
Friday 25 July 2025 16:18:37 GMT
17570
2943
109
191

Music

Download

Comments

bbnseazn10
Big Brother Naija season 10 :
I go miss tiktok from tomorrow till next three months See you guys in October Byeee
2025-07-25 20:45:32
29
ngozipriscaunichi
Ngozi prisca :
Make them Dey fix the country,we Dey come join them after big brother finish 😁
2025-07-25 17:55:38
175
xoxo.angela3
Angela🌈🤍 :
People wey dey watch Love Island??🤣🤣 abeg ohh🤣🙏
2025-07-27 19:20:33
0
dahuumi3
Wildflower🌺 :
The mature ones should hold Nigeria for us
2025-07-25 21:45:47
38
mmasi_chukwu
.🫦🇧🇪🦅 :
Na for this TikTok I go watch the entire show😂😂😂
2025-07-26 06:39:35
26
tfamidoinghere2_
. :
make them help us fix the country we'll be back after three months 😂
2025-07-25 21:26:01
8
julyeeett
Julyeeett :
People that would want to act like they are the most serious in this life
2025-07-26 01:36:10
10
chukwudi.promisee
Chukwudi Promise :
After three months, the country still remains the same oo 😂😂😂
2025-07-26 07:55:47
48
omar.apollo.boyfriend
Omar Apollo's Boyfriend 💚💚💚 :
I thought i was in enemy territory for a second 😂
2025-07-29 05:49:33
0
collins30bg1
collins 30BG👑🇧🇪🇧🇪 :
I just tire tomorrow we move ahead ahead 😂
2025-07-25 22:13:50
6
pweetymj1
Pweetymj :
I love Doris and imisi already
2025-07-26 21:37:54
3
ehi610
ehi610 :
I no know Wetin them won do make them never do from January to June
2025-07-25 17:53:42
20
mah_nuelah
Lawbie💗👩‍⚖️ :
Tonight we feast 😂
2025-07-26 09:18:23
7
vours__habit
vours__habit :
Tomorrow morning I don recharge my Gotv 💃💃
2025-07-26 01:12:26
1
cranberry550
IG c_berrysaccessories :
The sound😭😂
2025-07-26 21:52:36
0
faithie2635
🥥 🌴 :
Make them Dey fix am we go join by October
2025-07-26 19:30:58
2
dikayz8
Tonto>>🧸👑❤️ :
We'll be back after 3 months😂🔥
2025-07-26 04:48:54
2
smalllily5
smalllily5 :
Funny enough nah dem watch em pass oh 🤣
2025-07-26 21:04:49
1
pooki506
Esther ♥️ :
if you no like something talk say you no like am which one is focus on the country
2025-07-26 09:51:51
8
sunmisola5
Sola🤍 :
Awon ton shiere🤣 Bbn wey go distract me from my problems and everyday thinking small
2025-07-26 12:55:47
2
girllikeabena.a
girllikeabena.a :
Tell them 😂
2025-07-25 20:20:07
1
preshy_512
PRECIOUS 🌺🇳🇬 :
No mind them 😂😂 make they go fix Nigeria for us 😂😂we are coming
2025-07-27 06:11:15
2
victoryabraye
Veeky♥️ :
Make dem help us fix country after 3 months we go come back😅
2025-07-26 16:42:44
2
moyin..oluwa
moyin..oluwa :
Make country relax, after 3 months we go continue from where we stop😌
2025-07-26 09:50:24
1
elizabethbrown_realty
Lizzie 🇳🇬 :
them don dey focus since last year July ooo we necer still see the result of their focus one year later 😂😂😂
2025-07-26 08:27:42
2
To see more videos from user @imverylazy___, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About