Na so them de blame me like say na me tell her to come over
2025-07-25 18:32:02
17
Detroit4️⃣🥀 :
21 you don Dey love 😂
2025-07-25 18:29:19
96
𝓚𝓐𝓜𝓞 🦅 :
Na so them de blame me like say na me tell her to come over me self shock 😳 😹
2025-07-25 18:34:37
29
Blackdiamond123 :
This guy don betray me 😏
2025-07-27 05:47:28
1
just me 💔☠️ :
Person say him like me 🥺i come like am back ☹️him come Dey love me Dey go🤭i come love am back 💕nah Una come Dey blame me say nah person man 💔like say nah me tell am to love me 😭
2025-07-27 22:28:22
1
Happyloner🥀🥀 :
Oh chim 💔💔
2025-07-25 20:02:16
3
🍃❤️🩹 :
Me I like bad boys shaa 😌
2025-07-27 13:13:16
1
palazzo102 :
This guy na my mentor lowkey iswr 😂😂😂
2025-07-25 19:33:51
12
Sharon _abbas :
You look like heartbreak 😩❤️🩹
2025-07-26 13:24:47
2
dcnotnice1 :
Bad man need some love too ✌️
2025-07-25 23:33:07
3
AZEEZAH💫💙 :
See person wey say make we no give love chance ooo😫
2025-07-26 07:22:19
2
⃟ :
YOUR PLAYLIST 🫴 !!!!!
2025-07-25 21:04:29
4
pretty gyal 🎀✨ :
We wey 21 disappoint we plenty 😂💔
2025-07-25 19:20:09
6
UdoChukwu__🥷🏻🌴🌿☄️🔝 :
True e fit be one of una babe 😹😹😹
2025-07-26 10:28:47
1
snapchat:therealgbemi6 :
You get babe ? 😭
2025-07-26 01:38:59
1
Foxy :
21 Omo Werey
2025-07-25 22:15:13
1
GODNEVERFAILS__01 :
Guy you don dey love 😂
2025-07-25 18:51:19
2
7 2 2 0 🫀 :
Issues 😂💔
2025-07-27 23:01:28
0
Ⓜ️UBAROKAH🖤 :
Hisssssss😒
2025-07-25 20:52:43
1
_nessanity :
Ahhh💔💔ye!!!!💔💔💔💔💔 No wam
2025-07-25 21:13:15
1
Christabel🔗🍁🔗🍁 :
Skin 😩💕
2025-07-27 21:27:22
0
😽🤍. :
You don break my heart 😞😂
2025-07-27 19:38:47
0
To see more videos from user @forthegaddamnbeeches, please go to the Tikwm
homepage.