😭😭 I always don’t know that faithful day he went for gym guys I’m hungry oo but kept on saying I don’t know till 6pm he said ur phone will die then u will know what to eat 🤣🤣 I still denied he got upset and as again what do u want I said spaghetti cooked myself 🤣 he said finally 🤣
2025-08-01 16:44:37
0
Destiny 🌹🌹💍💍 :
When am with him hunger go just vanish 🌚🌚
2025-07-31 22:38:54
0
ruth.angor :
My brain sef no dey work when with him 😩🤦♀️🤦♀️😂😂😂
2025-07-26 08:18:24
1180
FeyFey Bruno :
And we plan to go convent next year since this year no work🥺 like this na only me wan go😂🥺
2025-07-31 19:55:20
0
⋆` 🎀 𝒜𝓃𝓃🫶🏽💕🦋 🎀 `⋆ :
I thought we were all single 😩
2025-07-31 19:48:16
6
♡pretty_angel♡ :
Make we see your babe na😔🧎🏽♀️❤️
2025-07-30 13:44:10
0
💕🦋Baby🍭Chick🤍 :
That over get effect on my brain I’m always speechless 😌
2025-07-30 23:52:21
0
Ayoola101 :
What I’m facing right now 😞😞 I even send money finish nah I don’t know what to eat she still Dey talk 😞😞 guys help me 🤦♂️🤦♂️
2025-07-26 19:10:09
7
kejie🤍 :
So I think say we plenty wey no get babe?😭 So I’m in this alone?😭😂
2025-07-27 11:27:50
153
one_ cute_facilitator🦋🦋❤️❤️ :
This sound is crying 😂😂😂
2025-07-30 17:13:55
0
Say_hey_to_ Bella🌸🥹🫶🥀 :
I don’t know 😂💔 that’s always my answer 😭
2025-07-26 10:20:16
38
~Riri💕 :
Even when I’m not with him I still don’t know I go still call am 😭😂
2025-07-26 11:18:49
318
💫Meedeeh💞 :
I go say anything he will be like even sand 😹💔
2025-07-25 20:39:40
239
Hormoh 💕🥰 :
No be for my ex wey no dey even offer drink 😂
2025-07-27 09:14:30
12
juliescakegallery25 :
I will tell him to buy anything 😭 😩😂 and when he buy it I will end up not eating it 😩😂😂 that always get him angry Buh my stubbornness pass e anger 😭😩😂
2025-07-26 14:17:05
3
Customized jewelry/Engraved💎 :
With him ooo…without him ooo omo I still can’t decide what to eat 😩🤣
2025-07-27 11:34:34
6
Rio Henchmann🇧🇪 :
Na badagry be this
2025-07-26 11:10:02
21
nailuxebysuccexx :
Everthing just disappears 😂😂
2025-07-30 09:51:56
0
D🧚♀️♾️🏳️🌈 :
Mine is the opposite I have to think for the both of us 😭
2025-07-31 02:57:36
0
30th July 🎂🎊🎊 :
my name 😩😩
2025-07-29 23:51:53
1
DEREALMICKEYTYLA :
Omo ehh 😂😂
2025-07-30 12:34:53
0
mjjetsetcollection :
I like as all of Una get babe
2025-07-30 22:45:31
1
𝚀𝚄𝙴𝙴𝙽 𝙼𝙾𝙷👑🤍 :
Me wey be foodie 🤣 I know what I want to eat baje😂😂
2025-07-27 14:05:44
1
Beginner nail tech🥲😕 :
Una wey get bae Dey lucky o
2025-07-31 17:19:12
0
Personal shopper Oge👑🎀 :
So all of una wey dey comment section get man …..wow 🤦♀️
2025-07-30 07:15:54
4
To see more videos from user @da_real_emir2, please go to the Tikwm
homepage.