Na movie tittle carry me come comment section abeg 😂😂
2025-07-28 15:00:18
10
BestShimzy👌👌 :
Nooo!..Nobi here we dey dah one nobody really send u for here ooh!.🤣😅😂😂🤣
Na true sha; u gat fear some kind accusation🤷♀️😅😁
2025-07-29 08:36:49
0
stubborn Girl 🦋👑🇨🇮🇳🇬 :
oga watin be The Name of the movie Na, make Una No let me vex Oh
2025-07-28 11:43:24
10
Bami. :
clear conscience dey fear accusations sometimes😂😂😂😂,
ebube abeg na.
2025-07-27 17:50:39
436
LUCY✨🖤🥰🥰🤗 :
clear conscience dey fear accusation sometimes truly cuz e get the kind accusation wey Dem go level against you eeh you go dey question urself😂
2025-07-28 08:55:25
64
Kachi😇 :
E get some kind accusation wey you go think whether na lie abi you really do am unknowingly 😂
2025-07-27 21:21:54
402
ꨄ︎ Asa Junior🥺💞ꨄ︎ :
Title pls
2025-07-28 14:13:33
0
Somzy 💙👑👍🔥 :
That’s how I was defending our last born werey come Dey tell people say na me do am …. I wan cry that day because this is someone I was defending how many mitues ago😂😂😂
2025-07-28 09:40:14
11
wealthempire34 :
Shey the title na for sell? title no let una talk nawa
2025-07-28 14:35:08
1
ElonDwag 🇳🇬🇵🇭 :
One time wey they accuse me say I thief for midnight for person house,Omo that night thank God I de work and my papa sef de house 😂😂na once I fall my friends ask if I mistakenly commot for night.😂
2025-07-28 10:04:22
4
kurt_blaze :
make una talk truth, they write all these things for script?
2025-07-28 09:15:06
22
poki poki :
i swear she remind me of my past..becos e get some accusation wen den go accuse u. u go just look say no be yoday who na don dey accuse me.
2025-07-28 21:55:25
0
Leny :
this one no dey script, notin u fit tell me 😂😂😂
2025-07-28 07:54:50
12
Brodestiny :
Clear conscience fears no accusation until you do waiting trials 10yrs for kiri kiri
if you like no fear accusation ooh
2025-07-28 11:29:14
6
TRUE TALKER 🔊🔊 :
#BA BA NO BODY REALLY SEND U 4 THESE COMMENT SECTION 🤣🤣🤣🤣
2025-07-28 07:18:24
8
Anne_phed :
E get wetin dem go accuse you of guyyyy u go Dey wonder na me dem Dey talk to Abi u get twin
2025-07-27 21:04:29
37
Faithgabriel's6 :
make God no allow us enter situation wey be say na only God go be our witness
2025-07-29 08:01:59
0
Mkpurumma➤Ijeuru☤🤍 :
I go carry cry full everywhere, start to dey stammer .. no accuse me abeg.😭😂
2025-07-28 08:48:52
16
luckynice1110 :
you don dey place money loss and na same amount they your pocket, tell me which kind clear concern no go fear that kind accusation?
2025-07-28 10:25:34
2
Chrisbaby :
what is the title of the movie please?
2025-07-28 10:23:45
3
ÑÃℤÕ𝕄 :
clear conscience dey fear accusation sometimes ooo heavy one😂😂😂💔
2025-07-28 06:36:55
16
Ebby love :
if ur guy call you for SARS in Nigeria u go no say ur conscience dey fear accusations
2025-07-28 19:18:07
0
wahala gal :
🤣🤣🤣 Abeg wrtin be the name of the movie??
2025-07-28 16:57:40
1
HANDMADE FOOTWEAR IN LAGOS. :
Honestly,clear conscience they fear ooo. Them don accuse you of something wey you no do?
2025-07-28 17:23:55
0
FA~DEL :
Abeg which movie be this?
2025-07-29 07:57:08
0
To see more videos from user @susan.nonye, please go to the Tikwm
homepage.