@fresh.out.uk.backup: Watch till the end🤦‍♀️😢 #smartbm #laboy FAKE SITUATION FAKE WORDS NO HARASSMENT OR BULLYING ITS ALL FOR FUN AND ENTERTAINMENT

🅵🆁🅴🆂🅷 🅾🆄🆃📺
🅵🆁🅴🆂🅷 🅾🆄🆃📺
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 26 July 2025 20:19:54 GMT
303896
48843
633
1512

Music

Download

Comments

jnr_kelly_fx
Mř Këłłÿ 🚀🥷🕷️ :
Na online everybody take love their mama 😂💔
2025-07-26 21:13:31
1467
uniquedc4
🌴𝓓𝓒🧃🏡 :
Small trend una go don turn motivational speaker online 😂💔 nawa oh
2025-07-26 22:02:22
471
ebube_ophixial
Ēbübe Øpħixiāl🍃🌴🀄️ :
Even this one too Don dey motivate una omo the struggle 😂😂
2025-07-26 21:25:46
140
dricko_
Dricko 2️⃣🔟 :
Shey this guy na Hausa e get Hausa accent 😂
2025-07-26 21:09:07
313
starprinceofusa
starprinceofusa :
God this guy just make water drop for my eye 👁️🥹🥹🥹
2025-07-26 20:29:14
88
youngblackandrich1
Black Legend 😈💰⛪️ :
Na Wetin make my junior sister Dey look me less because I Dey house
2025-07-26 21:19:06
79
dy77.01
dy77.01 :
Everybody wan sha trend 😂😂😂
2025-07-26 20:24:02
462
nba_richie_
Say hey to Rićhië :
guyy u fast oo😂😂😂
2025-07-26 20:31:29
130
weyim1177
AK117 :
since when them born me I never cry once I swear
2025-07-27 04:54:02
11
realfaithful1
FAITHFUL🕊️ :
No be Sabon Gari I just hear Destiny talk?
2025-07-27 11:35:56
7
yungjeff_0
عبد الغفار 💊❤️‍🩹🦋 :
Na sure Abuja boy be dis 🥰😂
2025-07-27 05:42:03
17
mhiz_best23
💔😔 :
E worry mind but e no sure for face 😢💔😫
2025-07-26 21:00:41
130
lord_leg_dancer
CHA~🌴RL~🌴ES~😈🔥 :
he even grow for Nasarawa
2025-07-27 01:27:48
54
kosi12979
💫ElVIS KOKO💫⚡🌈 :
which state
2025-07-26 20:41:39
4
lonelylife6661
Löñély Böy :
ur own na to screen record La boy for live
2025-07-26 23:14:45
45
jfreakyfunds
Bhad boy Jay💰🌟 :
we no de cry for this side ......we guide
2025-07-27 03:56:10
7
cassie.kelly61
Cassie Kelly :
From dance you won dey motivate us join ….how long nah
2025-07-27 01:22:48
11
junior__backupaccount
Eto jr🤍🍹 :
Blood keep pushing the hustle not for the weak ✊🥹💔
2025-07-27 04:10:35
39
ifex.dice
IFEX Dice ❌❌❌ :
Only poor people like us will understand ya story the rich will never understand this... 😔
2025-07-27 12:30:13
10
more.life874
More Life(Micki boi🤡) :
Una even get mama
2025-07-27 15:37:59
0
bigshele001
bïg shělē 001 :
We’re are you from
2025-07-27 06:16:35
2
bigemzy04
Big Emzy🧃 :
Which is dance??😂😂😂😂😂😂
2025-07-27 00:34:35
5
low_key_03
KẼLLY LØWĶEY🥷 :
This thing do mi yesterday brrrrr😭….omooo tear just full my eye
2025-07-30 02:17:52
1
lost_soul_______1
𝕊𝕙Ø𝕔𝕜𝕖ř Çêł𝕖𝕓☆ :
Them no go understand
2025-07-26 22:41:41
8
bignelsonn
BIG NELSON❤️🦅 :
Omo na why we be story changers 😤❤️
2025-07-27 09:10:39
17
To see more videos from user @fresh.out.uk.backup, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About