When I bought my own car na 2k Dey my account that morning…afternoon like this everywhere scattered..thank God for life 🙏🏻🙏🏻🙏🏻
2025-07-29 14:29:41
4
sirbola1 :
Me way get 6k for aza self fit still by this month Abi next month 😭
2025-07-28 16:27:31
2
billionaire dream :
I see future billionaires liking my comment 🥰🥰❤️
2025-07-28 20:38:13
4
Negi Topic :
e go be 💯 for everybody
2025-08-01 06:29:44
1
body :
Allah Walie
2025-07-30 19:39:23
1
iamtiffanyjohns :
Allahu Akbar
2025-07-31 18:16:32
0
alabex :
Dey play 😂😂😂
2025-07-28 19:24:37
1
Billing young :
I’m among
2025-07-28 14:58:49
1
Pablo Richey :
ajeh nobody knows how tomorrow go be ☔💯
2025-07-29 11:02:20
2
atanda1118 :
Ajeh believe 🙏🙏
2025-07-27 17:05:04
8
Ollymannn :
I claim it cause I no get shishi like this 😢🥺
2025-07-31 20:44:38
0
✨ANU✨ :
Make una Dey there Dey play,car na 1k Abi,Dey there make them Dey motivate una 😂😭😪
2025-07-28 07:26:55
4
Łøwķëý_ßhøë :
Aswear nah something wey happen yesterday
that guy come my house on Wednesday we drink gaari and fish together
on Saturday he just tell me say he wan go but ride and nah his slippers he dey use catch cruise say nah ride
my bro don buy lexus ooo
2025-07-28 14:34:32
3
ajasspapa :
I'm the one 🙏🙏🙏
2025-07-29 17:14:53
1
saheed :
ajeh but believe on god
2025-07-27 20:32:49
2
🎊𝙱𝙸𝙶 𝙰𝚈𝙾𝙼𝙸𝙳𝙴@1💟 :
I just pray 🙏 that we all make it 🙏
2025-07-28 20:53:39
1
Boda Akanni :
Hope still Dey for me
2025-07-28 11:42:17
13
Odeku Makanaki 💔☠️ :
As how now,me wey never chop today no be everything person dey claim
2025-07-29 10:58:01
1
JÄĠÖ🇩🇪 ËÜRÖ 💫 :
Ajeh 🙌
2025-08-01 20:55:50
0
Nikky smith :
Aje se
2025-07-30 17:34:36
0
Frank :
sure 👍
2025-07-29 22:07:23
0
Ayoka ni seh❤️ :
I pray my man buy car 🚘 soon🙏🎉
2025-07-28 21:55:00
7
roddyexchange001 :
lol 😂
2025-07-30 16:30:46
0
To see more videos from user @rasaq234.1, please go to the Tikwm
homepage.